Puff puff pass with the red wine
Me I be Sango, she be Oya
She enter middle start to burst wine
Slow riddim Dey ginger for background
Igbadun ale koni
Mo ge trophy , Mo ge squadi
Mo tun lo jekanmo
Gbo gbo ara wa le gani
Ase no be me wicked ni
Na who come wicked o (chant)
O seyi to
You use me and we logba then you throw me go
I go Dey catch feelings emi fisherman
Penpenepe iwo loto
Chorus
This one E touch my system
E Dey touch me, E dey pain E dey touch E Dey touch me
I say E hurt my system
E Dey touch me , E Dey pain E Dey touch E Dey pain me
Some shots for my system
E Dey touch me, E Dey pain e dey touch e dey pain me
This one E touch my system
E Dey touch me, E dey pain E dey touch E Dey touch me
Verse 2
I tell her woskedemi E follow join wetin eye don see
Anytime I just say make I chil, I remember how that night take be
The wey you drop it down omo I make sound
Temperature rise, you win , I tap out
Senu e bo, no one gats to know
Location ti set omo Sansiro
The girl Dey feel highray
Say she no want to Dey cure my crase
And I no know why she no run my race
She leave me go, she no wan cure my crase