Uwee
Danny Dannyjoe wey dey sing song ooo
I be like me
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Eheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like me oo
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Eheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like
One for the money and
Two for the show eh
If I take one
Den u go take too
Because wen I dey for class one
You bin dey for class too
If pass na Kpaka
Fail na Saba
Now adays
U dey see the story don dey change o
Anything we buy now
You can keep the change o
If na before before
Everybody hate o
Now wey the money come
See me dem dey hail o
But make u tell why
Me I can't sipe from my cup eh
Many many tins wey the people dem talk
Dem say me I dey shy
When me I dey chop o
Dem Say dem see me for Delta
And I go to Asaba
So if I like me
Kappa
Hate me
Love me
Kpaka
Be my boo
Kpaka Wahyooo
All of my friends are
Kpaka
All of my haters
Dem na kassala yee eehh
I be like me
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Eheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like me oo
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Eheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like
One for the money and
Two for the show eh
If I take one
Den u go take too
Because wen I dey for class one
You bin dey for class too
If pass na Kpaka
Fail na Saba
Now make I take you down to the verse two
Wen me I see fine girls with a tattoo
Me I tell her heyyys
She tell me hii's
She wanna be my girl o
Say she no fit wait o
Ehheee
Because she dey see the boy
Kpaka
English
Kpaka
Fine boy
Kpaka
My caaaar
Kpaka
If u see my baby o
Kpaka
Dem say the song na
Kpaka
Dance be
Kpaka
Craze u be Saba eeeeehy
So if I like me
Kpaka
Hate me
Love me
Kpaka
I dey live my life
Kpaka Wahyooo
All of my friends are
Kpaka
All of my haters
Dem na kassala yee eehh
I be like me
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Eheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like me oo
Kpaka
Fine boy
Uwee
Go school
Kpaka
Know book
Wheee
Graduate
Kpaka
Sing song
Kpaka
Uweee
Small boy with a big God oooweeee
I be like
One for the money and
Two for the show eh
If I take one
Den u go take two
Because wen I dey for class one
You bin dey for class too
If pass na Kpaka
Fail na Saba
Airbove for the music
Gimme the music ooooo
Ehhheee
Oshey ooo
Spiffbeatz