Back to Top

Daniella Oji - Duro Lyrics



Daniella Oji - Duro Lyrics




Oga foka
Why you carry face for hand
I see your eyes
E don enter travel far
Oga Sullaiman you look
You tink say e own beta pass
E teh me yesterday
E own heavy pass
If I tell you my own
You go carry head for hand
But everybody get e turn
Better time go come

Duro

Iya bonboy
No worry for your baby boy
Look around to see your own e sure
Bukky dey cry for when neighbour go call am
Iya bonboy
If you hear Ngozi story
Na sorry torry
But she know say
Everybody get e turn
Better time time go come

Duro

Unku wey dey dey cry why me
Tell me
If no be you who e suppose to be
Eni suru sir
Eskis sir
Kilonshele
Efarabale ah
Niboni sare lo
Take am small small o
Everybody get e turn
Better time go come
Everybody get e turn
Better time go come

Duro
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oga foka
Why you carry face for hand
I see your eyes
E don enter travel far
Oga Sullaiman you look
You tink say e own beta pass
E teh me yesterday
E own heavy pass
If I tell you my own
You go carry head for hand
But everybody get e turn
Better time go come

Duro

Iya bonboy
No worry for your baby boy
Look around to see your own e sure
Bukky dey cry for when neighbour go call am
Iya bonboy
If you hear Ngozi story
Na sorry torry
But she know say
Everybody get e turn
Better time time go come

Duro

Unku wey dey dey cry why me
Tell me
If no be you who e suppose to be
Eni suru sir
Eskis sir
Kilonshele
Efarabale ah
Niboni sare lo
Take am small small o
Everybody get e turn
Better time go come
Everybody get e turn
Better time go come

Duro
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniella Oji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Daniella Oji



Daniella Oji - Duro Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Daniella Oji
Language: English
Length: 3:41
Written by: Daniella Oji

Tags:
No tags yet