Ahn nah nah nah
Uhn yeh Damzey oo
Oti yeyin yeh
Sey
Her body banging
She got a badman on a standing
Good gyal gat the vibes of a baddie
She be doing her thing send nobody
Yeh
Baby do you want it
Come close make i solve your mathematics, she feeling my tactics
Ahn na yeh
Normally no other kele wey Dey burst my brain like you
See all of them dem Dey trya ya but swr dem no fire like you
Exhibit toh gbe seyin na the thing wey Dey define you
I no go deny you lai lai
She gat the goods and services
I go like to patronize oh
She gat the goods and services
No be sey I Dey womanize oh
She gat the goods and services
Me go like to patronize oh
She gat the goods and services
No be sey I Dey womanize oh
She gat the goods and
Sitting inna the pool side
Gat the goods and
Me wanta hit it on the bull's eye yeye
She gat the goods and
Sitting inna the pool side
Yeh
She gat the goods and services
Me go like to patronize oh
I wanna have you for dinner
You make my heart beat faster than 4G nah
Ronaldo make you be my Georgina
Check my temperature while I'm touching her
Make i utilize it inside you
Me want to spend the nightie beside you
Girlie i gat you and about to
Guard you stand for you lika statue
Wowo
Normally no other kele wey Dey burst my brain like you
See all of them dem Dey trya ya but swr dem no fire like you
Exhibit toh gbe seyin na the thing wey Dey define you
I no go deny you lai lai
She gat the goods and services
I go like to patronize oh
She gat the goods and services
No be sey I Dey womanize oh
She gat the goods and services
Me go like to patronize oh
She gat the goods and services
No be sey I Dey womanize oh
She gat the goods and
Sitting inna the pool side
Gat the goods and
Me wanta hit it on the bulls eye yeye
She gat the goods and
Sitting inna the pool side
Yeh
She gat the goods and services
Me go like to patronize oh