Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oni wan wa miho
Dey seh di boi too Sabi-o
As i dey sing everybody wan jo
You no a see bih seh di boi bado
Oh-oh-oh Oni wan jo
Moma jo
Dribble di girls like Ronaldo
Di gbedu sweet me like potato
A dey give dem back to back like commando
(Commando)
Elle oh
I greet everybody for here oh
Body sheh-sheh-sheh peleo
Moti sofum wan teleo oh oh oh
Belle oh deliver like i getting bello oh
Body sheh-sheh-sheh peleo
Moti sofum wan teleo
Oh oh oh
Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Oh-oh-oh Sabi-o
Sabi-o
Oh-oh-oh