God please hold unto me
Emini Czin
Uhmm Czin
Most times before papa Go sleep
Na thinking the carry papa Go sleep
Before mama Go sleep
Na thinking the carry mama Go sleep
Wetin we pikin Go do
Wetin man pikin Go do
Oooh ooh yeaah erh
Oooh ooh yeaaah erh
Hold on ooh yeaaah
Uhmm hmmm
Nah so my neighbor get silver spoon and even my rubber spoon I no see
Nah so I carry bag for Lagos
Mama wish me well Say my pikin
No get regrets
Papa give me this and that number
But omo when I reach
I Jam regret
Seasons go come
Seasons go Go
Oluwa Na your blessing remain
Seasons go come
Seasons go Go
Remember say I no Dey walk alone ooh
God that gives children to the barren
Na your hand I Dey
God that puts water inside coconut without opening it
Na your hand I pray
E be you where give me joy
E be you where the Give me over load
E be you where give me peace
E be you where the Give me over load
My God no the give me Go slow
Nara ekele mo
When I run I no the jam Pot hole
Nara ekele mo
My God no the give me Go slow
Nara ekele mo
When I run I no the jam Pot hole
Nara ekele mo
You go buy that new motor
Nara ekele mo
Money money money coming this year
Nara ekele mo
Your wife go Dey born those twins
Nara ekele mo
No body go Dey die again
Nara ekele mo
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
You go buy that new motor
Nara ekele mo
Money money money coming this year
Nara ekele mo
Your wife go Dey born those twins
Nara ekele mo
No body go Dey die again
Nara ekele mo
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Satan shame unto you
All power belongs to Jesus
Emini Czin