Back to Top

CYRUXSZN - My Zone Lyrics



CYRUXSZN - My Zone Lyrics
Official




Sound the rythm
(Melodies)
I don dey my own
Kilamiti boy won le mu
I don dey my zone
(hm hmmmmm)
Face my problem o (face my problem)
Hustle everyday every night
With ma shots and kpo
(uh uh huh)
Mama say to facey my journey
She never know say these streets not funny
Alihamdullah cus the boy still grinding
If e no be so music for no sure me
My brother it's not funny
Don do many things make I fit get money
Oun oju tiri koro shama shor mi
So don't ask me why I AM SMOKING KPOLY
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
Confirm
They wanna see if e confirm
My life story no be Shazam
Elenukenu make dem they yarn
(make them dey yarn lor)
Journey never begin ah don setti compass
Person wey no geh helper no suppose come last
Too many tori wey ma people don yarn
Aiming for the money Wallahi me Ko gbor kpa
Me Ko gbor kpa (hold me maa jar)
I'm never snoozing always facing ma grind
Alihamdullah (Aah ahah ah)
Mama say to facey my journey
She never know say these streets not funny
Alihamdullah cus the boy still grinding
If e no be so music for no sure me
My brother it's not funny
Don do many things make I fit get money
Oun oju tiri koro shama shor mi
So don't ask me why I AM SMOKING KPOLY
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Sound the rythm
(Melodies)
I don dey my own
Kilamiti boy won le mu
I don dey my zone
(hm hmmmmm)
Face my problem o (face my problem)
Hustle everyday every night
With ma shots and kpo
(uh uh huh)
Mama say to facey my journey
She never know say these streets not funny
Alihamdullah cus the boy still grinding
If e no be so music for no sure me
My brother it's not funny
Don do many things make I fit get money
Oun oju tiri koro shama shor mi
So don't ask me why I AM SMOKING KPOLY
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
Confirm
They wanna see if e confirm
My life story no be Shazam
Elenukenu make dem they yarn
(make them dey yarn lor)
Journey never begin ah don setti compass
Person wey no geh helper no suppose come last
Too many tori wey ma people don yarn
Aiming for the money Wallahi me Ko gbor kpa
Me Ko gbor kpa (hold me maa jar)
I'm never snoozing always facing ma grind
Alihamdullah (Aah ahah ah)
Mama say to facey my journey
She never know say these streets not funny
Alihamdullah cus the boy still grinding
If e no be so music for no sure me
My brother it's not funny
Don do many things make I fit get money
Oun oju tiri koro shama shor mi
So don't ask me why I AM SMOKING KPOLY
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
So many days almost every night
When I'm crying shouting on G
No fit sleep I've been smoking trees
Pass me kpolly pass me some pills
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Saheed Olumakin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: CYRUXSZN



CYRUXSZN - My Zone Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: CYRUXSZN
Language: English
Length: 2:34
Written by: Saheed Olumakin

Tags:
No tags yet