Back to Top

Belly Dance Video (MV)




Performed By: Cossy
Language: English
Length: 3:24
Written by: COSMAS Amuka




Cossy - Belly Dance Lyrics




Ouhhh ouhh
Cossyweydeysingsong dey here so ah
And im chilling with the real vibes hear m so

Baby, where you dee
Make you come, make we chill make we dance
Say the money dee

For the holiday
We go party, we jam all night
For the money dee

I no go lie, make we relate my wife
Me i no go lie, make we relate

Baby i know you drunk now
Abeg you make you no de bother
I beg you leave you number
I go call you, make you answer

Where my baby dee
Baby whyne up on the floor
Vennessa mdee

I no go lie, make we relate oo
See for where you dee

E de make Me want to touch
Love the way you do that sturnt
You be ogbanje

Me i no go lie, make we relate, my wife
For your belly dance, do your belly dance

I know you Wana dance, whyne sonita
Come flow my seniorita

Abena she whyne, she be ogbolo
I no go kpai, like poto poto

See her belly dance, i swear you follow
Turn around make i follow follow

Benita tonight, i no do solo
I no go lie make we relate

I wan sing for you, wana sing for you
Baby come hear this song wey i do for you
Girl you know, I'm your baby boo
Anything you talk, say na talk and do

See i no carry come
But na you i go carry go
Omoge kilokomi
I beg make you put it on me

Skin tight like sugar plums
Make you wana put it on me
Omege kilokomi
I love the way you put it on me

So baby whyne m
So baby roll m
With your designers
Na you dey hold ground

Its your boy benkay
Cossyweydeysingsong
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ouhhh ouhh
Cossyweydeysingsong dey here so ah
And im chilling with the real vibes hear m so

Baby, where you dee
Make you come, make we chill make we dance
Say the money dee

For the holiday
We go party, we jam all night
For the money dee

I no go lie, make we relate my wife
Me i no go lie, make we relate

Baby i know you drunk now
Abeg you make you no de bother
I beg you leave you number
I go call you, make you answer

Where my baby dee
Baby whyne up on the floor
Vennessa mdee

I no go lie, make we relate oo
See for where you dee

E de make Me want to touch
Love the way you do that sturnt
You be ogbanje

Me i no go lie, make we relate, my wife
For your belly dance, do your belly dance

I know you Wana dance, whyne sonita
Come flow my seniorita

Abena she whyne, she be ogbolo
I no go kpai, like poto poto

See her belly dance, i swear you follow
Turn around make i follow follow

Benita tonight, i no do solo
I no go lie make we relate

I wan sing for you, wana sing for you
Baby come hear this song wey i do for you
Girl you know, I'm your baby boo
Anything you talk, say na talk and do

See i no carry come
But na you i go carry go
Omoge kilokomi
I beg make you put it on me

Skin tight like sugar plums
Make you wana put it on me
Omege kilokomi
I love the way you put it on me

So baby whyne m
So baby roll m
With your designers
Na you dey hold ground

Its your boy benkay
Cossyweydeysingsong
[ Correct these Lyrics ]
Writer: COSMAS Amuka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Cossy

Tags:
No tags yet