Amapiano
Yea yea!!!
Me no come to waste time here
Say my mind like me no send ye
No time to dey chit chat ye
Go straight to the point ye
Bami soro, hey!
Naija no dey dull o
Everywhere we surplus
Enemies don dey jealous
Dem say we dey pompous
We still dey ball o
See them, they don dey turn up
Give them one shot
Make dem know no be Toy gun
Tell you about myself
You ain't know me
No dey form thug ye
When I speak ma Soro
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea yea
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea yea
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea yea
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea yea
Straight from Africa
And nothing like what we got ye
Black is the beauty
Shout out to Mama Africa ye
We getting bigger
We spreading everywhere
Am in the picture ye
And You're in the picture ye
Tell you about myself
You ain't know me
Omo Naija nimi no dare
You okay?
You wanna cross my lane
No dare me
No dey form thug ye
When I speak ma Soro
Oshe!!!
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea
Amapiano
Sound of African Love
No competition
We are one no division
Yea yea