Back to Top

Real Video (MV)




Performed By: Chemmie
Language: English
Length: 2:51
Written by: oluwakemi fagboro




Chemmie - Real Lyrics




I am for real
I am for real
I am for real oh na
If I call you on facetime
Baby pick up no waste time
As you dey for my screen
E dey shake my body
I Sabi say you know ooo
This my love no be joke
E too sweet like curry
Mo fe gbe e sori
You can pick me up later
Hang out and post am for insta
For dem busy bodies
Wey too likey tory

Believe me say I'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o

As I don fall in love o
This thing I'm feeling is strong
No go do me koni
Cos e no go funny
As my heart dey do wombolobo
Like I'm high on ogogoro
Mo fe je ko ma wami wale
I no mind ole gbe mi lole
I Sabi say you know o
This my love no be joke oo
E too sweet like curry
Mo fe gbe e sori
Gbe e sori mi o aiye aiye aiye
Aiye aiye aiye
Oh oh aiye aiye oh oh aiye aiye
My love na for real oo aiye aiye aiye
Aiye aiye aiye
Love na for real oo

I'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o
Believe me say i'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o
Scatter my head oh yeah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I am for real
I am for real
I am for real oh na
If I call you on facetime
Baby pick up no waste time
As you dey for my screen
E dey shake my body
I Sabi say you know ooo
This my love no be joke
E too sweet like curry
Mo fe gbe e sori
You can pick me up later
Hang out and post am for insta
For dem busy bodies
Wey too likey tory

Believe me say I'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o

As I don fall in love o
This thing I'm feeling is strong
No go do me koni
Cos e no go funny
As my heart dey do wombolobo
Like I'm high on ogogoro
Mo fe je ko ma wami wale
I no mind ole gbe mi lole
I Sabi say you know o
This my love no be joke oo
E too sweet like curry
Mo fe gbe e sori
Gbe e sori mi o aiye aiye aiye
Aiye aiye aiye
Oh oh aiye aiye oh oh aiye aiye
My love na for real oo aiye aiye aiye
Aiye aiye aiye
Love na for real oo

I'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o
Believe me say i'm for real baby
My love no dey lie o
E no dey disguise o
No go reason them o
I'm for real baby
I no fit comot o
You scatter my head o
Scatter my head oh yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: oluwakemi fagboro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Chemmie

Tags:
No tags yet