Back to Top

CHEBO & Malega - Oxygen Lyrics



CHEBO & Malega - Oxygen Lyrics
Official




Ah
Ah yeah yeah yeah yeah
Always
Dem ma hear one sound oh oh
Always oh
Malega on this one oh oh oh
And always oh
Chebo yeah yeah
I dey down dey down dey down
Girl for you
Anything wey you want
I go get for you
Dey down dey down dey down
Girl for you
Anything wey you want
I go get for you
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
Oxygen girl
I no breath without oxygen my girl
I'm drunk in love
For your love
I go do anything for love
Girl
My life is a mess without you
Girl
Me I no fit just breathe without you
Girl
I fit jump from tree for you
Girl
For girl girl girl girl
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I find you
I find you my girl
Without you
Lost without you my girl
No be forgery you be
Original copy be this
No be forgery you be
Original copy be this
Girl
My life is a mess without you
Girl
Me I no fit just breathe without you
Girl
I fit jump from tree for you
Girl
For girl girl girl girl
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
Always oh
Anywhere you go
Me I go follow you go
Always oh
Naija to France
Me I go follow you go oh
Always oh
Even when you enter obodo oyibo
Always
One sound go dey follow you always
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ah
Ah yeah yeah yeah yeah
Always
Dem ma hear one sound oh oh
Always oh
Malega on this one oh oh oh
And always oh
Chebo yeah yeah
I dey down dey down dey down
Girl for you
Anything wey you want
I go get for you
Dey down dey down dey down
Girl for you
Anything wey you want
I go get for you
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
Oxygen girl
I no breath without oxygen my girl
I'm drunk in love
For your love
I go do anything for love
Girl
My life is a mess without you
Girl
Me I no fit just breathe without you
Girl
I fit jump from tree for you
Girl
For girl girl girl girl
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I find you
I find you my girl
Without you
Lost without you my girl
No be forgery you be
Original copy be this
No be forgery you be
Original copy be this
Girl
My life is a mess without you
Girl
Me I no fit just breathe without you
Girl
I fit jump from tree for you
Girl
For girl girl girl girl
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
I go dey with you always
Always
I go dey with you always
Always ah
Always oh
Anywhere you go
Me I go follow you go
Always oh
Naija to France
Me I go follow you go oh
Always oh
Even when you enter obodo oyibo
Always
One sound go dey follow you always
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Michael Gaawa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




CHEBO & Malega - Oxygen Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: CHEBO & Malega
Language: English
Length: 3:07
Written by: Michael Gaawa

Tags:
No tags yet