Charis Headache Them
Ah
Why you come dey hate on you brother
When jesus tell you say make you no hate anybody
Believe in yourself no matter wetin them talk or do
No dey reason them say dem dey do blood money hmm
Face your lane and make you no look uche face o
Every body get him time ina the race o
Na who start new thing na him dem dey call craze o
If you know who you are you no suppose to dey hate o
Jealousy Jealousy Jealousy ah ah
Dey want to killi my energy ah ah
My friend don turn to my enemy ah ah
But God pass them
Jealousy Jealousy Jealousy ah ah
The devil dey put pride for Der body ah ah
Na my life dey want to kolubi ah ah
But God pass them
Just because I dropi the seed for the alter
Or na my testimony dem use to preach for alter
You come dey tell me say guy I nor be your mate
E get the way I go talk you go beat me for gate
Just because am making progress doesn't mean you are nothing
Doesn't mean you're failing
You better kill that pride in you
Jealousy Jealousy Jealousy ah ah
Dey want to killi my energy ah ah
My friend don turn to my enemy ah ah
But God pass them
Jealousy Jealousy Jealousy ah ah
The devil dey put pride for Der body ah ah
Na my life dey want to kolubi ah ah
But God pass them
I say this year we will just be Headaching them
I say this year we will just be Headaching them
God pass them
I dey with my drink