Woss
Yeah yeah in the building
Won pe ehhh
Laide carry my belle follow Wizzy go Laide
Laide carry my belle follow Davido go Laide
Laide carry my belle follow Obago go Laide
Laide carry my belle follow Peller go Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
You want to leave me cause you want to fornicate
You buy me soap for house make I dey masturbate
Biko my Naija people wetin dey occulate oh
Na so so the same olosho we dey patronate
Shalla to my Aboli for the golden circulate oh
How many many many men wey don penetrate
Laide carry my belle follow Wizzy go Laide
Laide carry my belle follow Davido go Laide
Laide carry my belle follow Obago go Laide
Laide carry my belle follow Peller go Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
Ano lokoja lapata ni jara
Iwo lo she iwo lo n para
Won ga ru every day pelu nodding
Gbogbo inu ile le mo omode o na bi
Won gbo ri eh koja bi eni mosalasi
O tun mo awon to n ta buran kashi
Awodi gbe nkan mi na so so lashing
Eyele ti ri ni tori eh mo fashi
Emi gan mi n kasa supa sa
Do me l do you ma pe pasa pasa
Lo bere mi lowo Cash Waley
Awon maami wole jade bi vale
Laide carry my belle follow Wizzy go Laide
Laide carry my belle follow Davido go Laide
Laide carry my belle follow Obago go Laide
Laide carry my belle follow Peller go Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo joju mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
Laide eeh ma lo yoyun mi oh Laide
Sprytmix
Shout out to all my men dem
Prince OJ
Prince Williams Onwa
Shina Peller
Obago o por