In the streets...stay sharp
Asap! F*ck around and get ur face slapped
Money be the motivation, no dey dull am
Tryna manage my devils like am ole Gunnar
Brother I have seen the pressure
Leading to depression
I hope it don't catch up to ya
Yh
Really hope it don't catch up to ya
You fi fold but you can't break
Baba! Manifest it on your time
Baba! Manifest it on your time
Baba!
We dey gathered
Display answer
Odo, under pressure
Under pressure say we under pressure
Ghetto youths ask why we under pressure
Baba God na your hand right now
Monkey no dey wear suit o
Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say
My hustle no go bear fruit o
Na why ororo no dey fear shoot ooo ah
Monkey no dey wear suit o
Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say
My hustle no go bear fruit o
Na why ororo no dey fear shoot oo
Learn to dey face fact
My niggas are the best make u face fact
And if I choose this ain't no fake vibes
Unruly composed every damn time
Uhn
Monkey no dey wear suit oo
Falling Bobby no dey wear shoot oo
I dictate the pace innahh
Like mesut oo
Dictate the pacing naaaawww
Everybody wanna find where that money dey
Blowing Bill's getting high on a holiday
With a few Bills wanna high and be happy ye
Oh aiii feeling vibes on a daily basis
I Close my eyes and I see the winning culture
I close my eyes and the vision is in sight and ohhhh
Feeling vibes on a daily
Na real life I dey speak me man ye
We dey gathered
Display answer
Odo, under pressure
Under pressure say we under pressure
Ghetto youths ask why we under pressure
Baba God na your hand right now
Monkey no dey wear suit o
Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say
My hustle no go bear fruit o
Na why ororo no dey fear shoot ooo ah
Monkey no dey wear suit o
Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say
My hustle no go bear fruit o
Na why ororo no dey fear shoot oo