Kobi's new song is going to be
Are you serious
Yes sir
Waoh
Waoh
Yes ooh
Laughs
Waoh
Thats so crazy
We know!
Niggers chase after the clout
I chase after the tho
I've said it before you and i
We already know
But am trying to talk to fake
Rappers that no won hear o!
Believe me when your money comes you go know
Cause am MTN am every where you go
I dey see fake rappers wey just blow
And real ones still dey stay their mama home
Life's not fair
But we cant bleach it
Fake life fake life
Even in the street
Niggers dey chop life
But we dey chop some biscuit
This life self e don make boys think
Say we no fit make am
But thanks to jah
Our phone dey low
But e go give us bar
And e go carry catapult stone us far
Na why me sef i no dey play with am
For the industry i find out say
E no easy
But watin we go do we just gats dey busy
Dey pass information even tho
We no dey TV
But we thank God say life will soon be easy
Now lets talk about racism
The black no dey happy with the racism
Take a look at our black skin
Cant you see that ebony is beauty
For get say mosquito dey Africa
We get talent
We dey dance we dey sing we dey blow trumpet
We know we are moving for ward but your going no where
Na why we africans we no dey fear
But calm down calm down
And look at this they killer one of
Our guy saying i cant breathe
They get luck say na lockdown we dey
Warri boys go just ge gege
Waoh
Waoh
Thats so crazy
The cap guy production