Nwa
Nwa
Gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu
I Just want to do me
I just want to party
Make I just groove body
Me jus look for one aunty
Make she come and cool my body
Make I drink Hennessy with my paddi
Make I roll one igbo
Make I jus puo na ilo
I just wanna do my thing
Building like Protein
I no dey need your thing
Omo
Make you dey your dey
Make I dey my dey
I No dey send your thing
Hmmm
You are very rotten
Hmm m
You come kon de mess here
Aaaay
Me just get my best year
Nwa
Nwa
Nwa gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu
Abeg comot oh
Make I dey do my ballin dey go
You fit dey call me Chief Omego
We shutting down the city dey go
You don see my motor
You don see say dollar na logo
We calling shots like Ronaldo
Dey no de price food for Monaco
Omo make you free me
Why I go give you reason
Make everybody free me
I want to live my Life
Omo no be lie
Ogaranya no dey shy
We dey chop Isi ewu
My brother odikwa egwu
She dey Jogodo
Make you Shokoto
All this money make this girls dem de KoloLolo
She dey find
She dey fine
She dey snap photo
We dey do everything
We dey kporokotom
In the Intoto
Make you come koko
She dey dance
She dey dance
She dey Sangalow
She dey do
She dey do
She dey like Igbedu
Me dey chill with my crew
Uhhh
Nwa
Nwa
Nwa gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu
Ogaranya na ata isi ewu
Nwa
Nwa
Gwu ba egwu o
Iga ata isi ewu