Back to Top

Bucho DeGo - Self Love (feat. Izzik) Lyrics

Bucho DeGo - Self Love (feat. Izzik) Lyrics

Self love
Hmm hmm hmmm hmmm
Ah ah ah
What you think of me doesn't matter
What I think is what matters to me
So know who's the liar
When you spark a fire
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
I'm never dying, I'm a legend
International woah
Ehn dem dey talk your matter
But what does it matter

Tomorrow is still a mystery
Do what you wana do
Do it fast make it history
You know say time no dey wait for no man
Even though dem slow man
Man go de move steady
Man ever ready

Ise Orin lo mama gbemi debi
Sugbon awon eyan won o ri nkan so
Ehn won o ri nkan so
Say what you like na pesin wey die dem no dey talk about
Put some respect on that name
Put some respect on that note
Ise Orin lo mama gbemi debi
Sugbon awon eyan won o ri nkan so
Ehn won o ri nkan so
Say what you like na pesin wey die dem no dey talk about
Put some respect on that name
Put some respect on that note

The worst question you can ask a man is where you dey where your mates they make money
Where you dey
Your mate dey make money
The worst question you can ever ask a man is when your mates dey make money
Where you dey where them dey make money

No matter the death you go die alone
Cause judgement day you go stand alone
Continue to dey hate or tag along
You be the fool or brother you play along
No matter the death you go die alone
Cause judgement day you go stand alone
Continue to dey hate or tag along
You be the fool or brother you play along

Free your mind from hate now
E no mean say make you go loose guard now
Brother man needs help now all the people you know turn to Satan
Free your mind from hate now
E no mean say make you go loose guard now
Brother man needs help now all the people you know turn to Satan

I'm not a chaise man o
You dey complain for your motor somebody e no get wheelbarrow
Cause you be assistant manager no mean say you be the C.E.O
Everybody go chop but still yet all of us we go die alone

What you think of me doesn't matter
What I think is what matters to me
So know who's the liar
When you spark a fire
Yeah yeah yeah wo woah ye ye
I'm never dying, I'm a legend
International
Ehn dem dey talk your matter
But what does it matter
What does it matter
What does it matter

Even though it feel like
The world is closing in on we
We cyaan deny weself of self love

Ise Orin lo mama gbemi debi
Sugbon awon eyan won o ri nkan so (Omo adamo)
Won o ri nkan so ehn won o ri nkan so
Say what you like na pesin wey die dem no dey talk about
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Habeeb Adegoke
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., O/B/O DistroKid

Back to: Bucho DeGo

Bucho DeGo - Self Love (feat. Izzik) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Bucho DeGo
Length: 3:50
Written by: Habeeb Adegoke
[Correct Info]
Tags:
No tags yet