Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o (brytvillz bebe)
I can't come this life and suffer finish baba God open the door (obiamnahu)
Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o
I can't come this life and suffer finish
Still yet nothing to dey show for
Bross see this your hustle
E no go
This our hustle?
E no go waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
But wetin dey kill man?
Na the waist
Wetin dey kill man?
Woman waist
If your village people dey pray dey plan for you to fail my brother na dem go waste!
Wetin dey kill man?
Woman waste
Wetin dey kill man oo?
Woman waist
If your village people dey pray dey plan for you to faaaaiill na dem go waste!
Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o
I can't come this life and suffer finish baba God open the door
Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o
I can't come this life (ohh yeah) and suffer finish
Still yet nothing to dey show for
Omo!
Who say our hustle go waste?
You better respect yourself
Ehh
I no come this life to play
Still I can't come and kill myself
Dem!
We hustling everyday
But sometimes we gat to gbe body ehh (gbe body ehh)
Going to the top is the aim
Use elevator,ladder or you follow the stairs
Chai!
Make the hustle no go in vein
No struggle no hustle way no b stress
Ehhehh!
Poverty na serious case
All man dey fight for their daily bread
Chey!
Even people way see daily bread still dey hustle for butter make e gel
Ehhh!
See village people everywhere
I use blood of jesus take cover myself
Because?
This your hustle
E no go waste
This our hustle?
E no go waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
But wetin dey kill man?
Na the waist
Wetin dey kill man oo?
Woman waist
If your village people dey pray dey plan for you to fail my brother na dem go waste!
Wetin dey kill man?
Na d waste
Wetin dey kill man oo?
Woman waist
If your village people dey pray dey plan for you to fail my brother na dem go waste!
Ehhh ehhh eshey o baba
Finally everly boys don hammer
Anything we dey buy now na tear rubber
Nepa no dey come our house with ladder
Chai!
Bri bang! bang! Larry gaga
Table for five na where we dey gather
The magic God dey do who b harry potter?
Our hustle no waste we no dey bother
Momcy call me say her bp don japa!
(Chai!) omo na to do thanksgiving
Thanksgiving for the life that am living
Hustle no go waste is all I believe in
Believing that is why I keep archiving
Now life is ten over ten ten
No be lie i was tempted
On the ground i was sentenced cemented painted
My whole heart was melted (common)
Now believe me because?
This your hustle
E no go waste
This our hustle?
E no go waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
Every night and day we dey pray give baba God saaaay make e no waste
But wetin dey kill man?
Na the waist
Wetin dey kill man oo?
Woman waist
If your village people dey pray dey plan for you to fail my brother na dem go waste!
Wetin dey kill man?
Na the waist oo
Wetin dey kill man oo?
Woman waist oo
If your village people dey pray dey plan for you to fail my brother na dem go waste!
Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o (brytvillz bebe)
I can't come this life and suffer finish baba God open the door (obiamnahu)
Olise nezie nu mu o
Isi na wazi nu mu o
I can't come this life (ohh yeah)and suffer finish
Still yet nothing to dey (obiamnahu)show for
Chey oya
Kill them Kill them kill them kil them
Show them show them show them show them say the hustle no go waste ooo
Thats watsup!
Oji egbe aza oku
Mekon
Obiamnahu