Back to Top

Bryma Star - Eternity Lyrics



Bryma Star - Eternity Lyrics
Official




Pen down my name to the sand of time
Don't wanna leave so long with no scars
Mo n korin lojojumo
Don't wanna hear dorime
My hands are blessed and I cannot lie
My thinking wide mehn I dont know why
Mo n korin lojojumo
Don't woanna hear dorime
Make no body disturb me
I keep focus no time to waste
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Everyday na my solitary
If I fall I go rise again
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Oh no o
Oh o o
Oh yeah, dont know
Olofofo
Won jabo enu ni gboro
Won lo'n ji soro
Awon te'su awon oni soro
Action bi ogogo
Make I tell you no be ogogoro
Emi yato emi to gboro
Emi ma ni omo ologo
Make no body disturb me
I keep focus no time to waste
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Everyday na my solitary
If I fall I go rise again
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Oh no o
Oh o o
Oh yeah, dont know
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Pen down my name to the sand of time
Don't wanna leave so long with no scars
Mo n korin lojojumo
Don't wanna hear dorime
My hands are blessed and I cannot lie
My thinking wide mehn I dont know why
Mo n korin lojojumo
Don't woanna hear dorime
Make no body disturb me
I keep focus no time to waste
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Everyday na my solitary
If I fall I go rise again
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Oh no o
Oh o o
Oh yeah, dont know
Olofofo
Won jabo enu ni gboro
Won lo'n ji soro
Awon te'su awon oni soro
Action bi ogogo
Make I tell you no be ogogoro
Emi yato emi to gboro
Emi ma ni omo ologo
Make no body disturb me
I keep focus no time to waste
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Everyday na my solitary
If I fall I go rise again
Ain't gat time for vanity
Me go dey till eternity
Oh no o
Oh o o
Oh yeah, dont know
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Alex Braimah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bryma Star



Bryma Star - Eternity Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Bryma Star
Language: English
Length: 2:04
Written by: Alex Braimah

Tags:
No tags yet