Pansa o Pansa
Dey go hear pansa pansa
Oh oh oh
Pansa o Pansa
Oh Pansa
Dey go hear pansa pansa
Oh oh oh
Pansa o Pansa
Oh Pansa
Dey no know the answer
Oh oh oh
Answer o answer
(na me talk am, na me talk am)
Oh answer
Governmenti wey no get sensi oh
Sensi oh sensi
Oh sensi
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Dey no wan gree for the youngins
Since 1960
Awon iya won sinyin
Sha awon omo tun ma sin yin ni?
Awon omo ko le siyin mo o
Dey go still get power
Dey go take back the power
Say say
All the old men wey dey the position
Dey no even dey give us light
Not to talk of road oh
Dey still wan die there
Even if dem dey wear daipers
Huh. Shey na like this e go dey dey?
Omo ani gba
Ama daru ni
To ba dogun ko dogun ani sa
Oloun gbo ani sa, the youngins wan take power backo
Because say the power belong to them o ooo
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins
Old men act a fool
Old men act a fool
They no wan gree for the youngins