Back to Top

BoyMX - Work Lyrics

BoyMX - Work Lyrics

Yes, you no get work
BoyMx
You no get work

Ogbeni no dey work oh (ogbeni no dey work oh)
But you carry three girls for the club many bottle you dey pop
(Na your self you dey do)

You no get work
People wey dey try, you dey mock (can you just imagine)
You dey live fake life, you no know say na yourself you dey do
(Na yourself you dey do)

She no get work
Na man she dey find (na man she dey find)
But when them burst her nyash finish she go say all men are scum
(All men are scum)

You no get work
You dey like talk
45K you go use buy cloth
Mama dey house
And she never chop
You dey live fake life na yourself you dey do cause

You no get work
You dey follow all the girls wey dey gbololo
She no get work
Ehhhh
She dey follow sugar daddy she dey gbololo

They no get work
Ehhhhee
They said that life is yololo
They no get work
Ehhh yololo yololo
They said that life is yololo

You no get work
But ole sise now abi?(ole sise oh)
So why you come dey press laptop since morning non-stop?
(On sey yahoo)
You no get work
Yace mini bashi da aiki amma
He wants to wake up in a sabon Bugatti (you must be a mad man)

You no get work
Election come you be thug
But when country don start to hard you go
Know say you no wise (think say you dey wise)

So you better make it right
Better pay the price (price)
Better work hard (hard)
Never work light (light)
Keep your head up (up)
You never loose sight (sight)
No dey follow all these haters wey dey just de talk cause

Them no get work

Hmmmm yololo yololo
They say that life is yololo

Sabi d flow
Hmmmm yololo yololo
Okay!
They say that life is yololo

Gben, thank you sir
Gggben on the beat
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Moses Agbogun, Collins Eboru, Gben
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: BoyMX

BoyMX - Work Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet