Ringer ringer rose
Ringer ringer rosey
Bae bae be my amberose
Your love Dey make me mezebu oh
Ringer rose
Ringer ringer rosey
Bae bae be my amberose
Your love Dey make me mezebu oh
Ringer rose
Ringa ringa rosey
Bae bae be my amberose
Your love Dey make me mezebu
Everywhere I go
I let dem know
Say na only you
Only you
Wey Dey my mind
We do am tonight oh
Like kiss you all night oh
Girl jaiye no
Shaiyo no
Come dance as you like
Say no call me your brother babe
I don Dey see say na you when I like
I no go call you my sister too
I don day see say na you when I need
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo
Baby girl come be my adesuwa ye
Shawty make I be your banky
Give you duduke oh
Your adekunle carry belle for me
Baby girl Jo for me
Baby no form for me
Wo wor wo oh
Iwo nikan soso
We shutting down every show
You dancing to my disco
Who f*ck around
E go sele
Owo to kpo owo kere
See lemhon ale wan lere
Bayelsa not surulere
You the queen mi area
Your body cure malaria
Your Baka cause disaster yeah yeah
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo
Ringer ringer rose
Ringer ringer rosey
Bae bae be my amberose
Your love Dey make me mezebu oh
Ringer rose
Ringer ringer rosey
Bae bae be my amberose
Your love Dey make me mezebu oh
Oh Jesus see love
Bros make them bring the tombo and pami na
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo
Oya baby Wajo
Wajo
Wajo wajo
Wa bere Wajo
Wa bere Wajo