Back to Top

boylemhon - Ororo (prove me wrong) Lyrics



boylemhon - Ororo (prove me wrong) Lyrics
Official




Good sound wey cool pass mento
Dey tinkolo my psycho
Fit make you psycho philo
Ororo Dey my head
E go sweet you pass awilo
Like bread and milk and Milo
Ororo Dey my head
Ororo Dey my head
Oluwa shine me light no be nepa
Aje
I confirm you Dey my back
Make my blessings no go slow
Make them pass through flyover oh
I don Dey give roses since no flowers
Nobody Dey when he rough
Dem jaiye with when e soft
My blood my blood
My gee my gee
F*cking hypocrites
Omo if na lie I lie
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Yeah yeah
Na tree wey get fruits Dey receive stone
Nobody likes that fig tree
Omo it u check ur bible
Even bro j sef para
I know I'm not quite early
But I'm not quite late
This sound Ama force it to there hearing
My face must show my shoe my shine
That one na certainly
I know guys when go spend a milli on you for drinks and smoke
Highness jege
Finesse and gege
Why oh why oh
But if you ask for a 100 bucks
None of them gonna come through for you
Omo life rough
Omo life rugged
Niggas bad
Jiggas jagged
Omo if na lie I lie
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Mamas words the the alarm when I was growing up.
My life rules my regulations
Her will my obligations
But nah nah oh
But nah nah oh
Plenty things don kpere
But nah it's not the devils works
Sometimes my intuition
This peer groups ascendancy
Don sway me away
Don drawnme away eh eh
I'm lost in my shadow's
I'm lost in this shadow's
Somebody come wake me up
Hehe hehe hehe
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Good sound wey cool pass mento
Dey tinkolo my psycho
Fit make you psycho philo
Ororo Dey my head
E go sweet you pass awilo
Like bread and milk and Milo
Ororo Dey my head
Ororo Dey my head
Oluwa shine me light no be nepa
Aje
I confirm you Dey my back
Make my blessings no go slow
Make them pass through flyover oh
I don Dey give roses since no flowers
Nobody Dey when he rough
Dem jaiye with when e soft
My blood my blood
My gee my gee
F*cking hypocrites
Omo if na lie I lie
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Yeah yeah
Na tree wey get fruits Dey receive stone
Nobody likes that fig tree
Omo it u check ur bible
Even bro j sef para
I know I'm not quite early
But I'm not quite late
This sound Ama force it to there hearing
My face must show my shoe my shine
That one na certainly
I know guys when go spend a milli on you for drinks and smoke
Highness jege
Finesse and gege
Why oh why oh
But if you ask for a 100 bucks
None of them gonna come through for you
Omo life rough
Omo life rugged
Niggas bad
Jiggas jagged
Omo if na lie I lie
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Omo make dem prove me wrong
Mamas words the the alarm when I was growing up.
My life rules my regulations
Her will my obligations
But nah nah oh
But nah nah oh
Plenty things don kpere
But nah it's not the devils works
Sometimes my intuition
This peer groups ascendancy
Don sway me away
Don drawnme away eh eh
I'm lost in my shadow's
I'm lost in this shadow's
Somebody come wake me up
Hehe hehe hehe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bonzezibe Obele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: boylemhon



boylemhon - Ororo (prove me wrong) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: boylemhon
Language: English
Length: 3:20
Written by: Bonzezibe Obele
[Correct Info]
Tags:
No tags yet