Back to Top

Kontrol Video (MV)

Performed By: Boyfranck
Language: English
Length: 3:21
Written by: Franck Lidji, Chiemerie Onwuma

Boyfranck - Kontrol Lyrics
Official

Boyfranck (shake dem)
Checking out my radar (radar)
I no see you no more
Send me your location I fit to pull up On you
Matter dey your head for real
I'm trynna make sense for you but it is over now
You take my heart and drown it under water (under water)
I no go love my heart is six feet under (sic feet under)
I could I should I would have loved you in my next life but baby you no deserve it (you no deserve)
You amaze me amaze me
(my darling Cherie)
Now my feelings dey empty (you got me falling)
My mind going crazy cause you still got the keys keys keys keys keys
Is your body wey dey Kontrol me (oh me)
Where you at baby call On me
(On me)
No man fit to do like me (like)
So so now no dey call On me
(On me)
Cause me I dey like my peace (peace)
Up now I go chase my cheese (cheese)
Bad man wan steal my steeze
(steeze)
Tell them they no go reach (no)
Is your body wey dey Kontrol me (oh me)
Where you at baby call On me
(On me)
No man fit to do like me (like)
So so now no dey call On me (On me)
Cause me I dey like my peace (peace)
Up now I go chase my cheese (cheese)
Bad man wan steal my steeze
(steeze)
Tell them they no go reach (no go reach)
Shey you want gbedu
I go give you times two (ta ta ta)
I pull up in the gini oh she's fining for the view (for the view)
Nobody can do like her and she knows what she deserves
She wanna play with a man like me
She wanna play with a man like me
Slow down my anatola
The way you wind in circular
For you I stand taller
Wey you dey buss my mendulla
The way you want me is the same way I want you before my time is due
Before our time is due

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Franck Lidji, Chiemerie Onwuma
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boyfranck

Tags:
No tags yet