Back to Top

Boy Jaykriss - Women (The freestyle) Lyrics



Boy Jaykriss - Women (The freestyle) Lyrics
Official




Man I'm humble now
The girl them dem dey fumble now
The only time they can love you
Is right then when you secure the bundle now
No cap but I ain't gonna judge you now
Cos no be say na me dey funds you now
Omo just stay outta trouble cos the last time wey we see I lodge you now
So I met this girl
Her body really set and her name is pearl
Pass me digit imma hit that cell
Make we gather dey chill like it's Winterfell
She no really send, but the money I stack
I've never seen a girl with the bobby and back
Nice shape, fine tats, make up
No play we just gast linkup
Two years, I no kiss am
Padlock things, she don use charm
Chop all my money, I just risk am
I no know say she dey run me scam
That's why I'm here I be minding my biz
I'm prolly never gon talk to no bitch
What you do that for, deliberately
Ion give two f*cks, celibacy
Now
You go take off
You go pick race
You go relocate to a new state
Dish wetin you cook, you go fit taste
You think say you wise
You go see craze
Na small remain I for buy her motor
My eye clear I swear I shock photo
All the money wey I give am oni koto
Naso I pack her thing for ghana must go
Just listen to what I'm passing across
Cos all these girls them no be person I trust
I thank God say God no be person like us
Emi ti mo kan fe ma tesinapot
But na God save me
Con change me
Look at the funds I disburse daily
I con dey cater like I born baby
Me wey no guide I dey touch savings
Ah ahn
Wetin be dat
Na the kind shit I be facing be dat
If you never learn you will learn the hard way
Dodge all those girl like Nicki Minaj
Big nyash, big expenses
Fine face, contact lenses
Instead just gather your funds
Put am two sure odds
Buy Benz's
Instead just gather your funds
Put am two sure odds
Buy benz
You no understand
Pekele pekele kilode nikini
Look at all these kele them steady billing me
You can't chop this big boy like chin chin cos back then you f*cking with the mini me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Man I'm humble now
The girl them dem dey fumble now
The only time they can love you
Is right then when you secure the bundle now
No cap but I ain't gonna judge you now
Cos no be say na me dey funds you now
Omo just stay outta trouble cos the last time wey we see I lodge you now
So I met this girl
Her body really set and her name is pearl
Pass me digit imma hit that cell
Make we gather dey chill like it's Winterfell
She no really send, but the money I stack
I've never seen a girl with the bobby and back
Nice shape, fine tats, make up
No play we just gast linkup
Two years, I no kiss am
Padlock things, she don use charm
Chop all my money, I just risk am
I no know say she dey run me scam
That's why I'm here I be minding my biz
I'm prolly never gon talk to no bitch
What you do that for, deliberately
Ion give two f*cks, celibacy
Now
You go take off
You go pick race
You go relocate to a new state
Dish wetin you cook, you go fit taste
You think say you wise
You go see craze
Na small remain I for buy her motor
My eye clear I swear I shock photo
All the money wey I give am oni koto
Naso I pack her thing for ghana must go
Just listen to what I'm passing across
Cos all these girls them no be person I trust
I thank God say God no be person like us
Emi ti mo kan fe ma tesinapot
But na God save me
Con change me
Look at the funds I disburse daily
I con dey cater like I born baby
Me wey no guide I dey touch savings
Ah ahn
Wetin be dat
Na the kind shit I be facing be dat
If you never learn you will learn the hard way
Dodge all those girl like Nicki Minaj
Big nyash, big expenses
Fine face, contact lenses
Instead just gather your funds
Put am two sure odds
Buy Benz's
Instead just gather your funds
Put am two sure odds
Buy benz
You no understand
Pekele pekele kilode nikini
Look at all these kele them steady billing me
You can't chop this big boy like chin chin cos back then you f*cking with the mini me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayodeji Babafemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boy Jaykriss



Boy Jaykriss - Women (The freestyle) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boy Jaykriss
Language: English
Length: 2:36
Written by: Ayodeji Babafemi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet