Back to Top

Boi VanDee - Addicted Lyrics



Boi VanDee - Addicted Lyrics
Official




Boi VanDee
Wait oh
She be like oxygen if she leave I go die
For the girl na my best dey try
I for waka go meet her but na shy I dey shy
Uh-huh
Na shy I dey shy
She be like oxygen if she leave I go die
Bro, her physique I dey like
It's a different kind feeling when na she I dey type
Different kind feeling when na she I dey type
Addicted.. addicted
Addicted to you
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
Yeh! Yeh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Call my phone for midnight self, I go answer
Others girls dem be show me shege banza
Girl wey dey give you joy, where shey dey?
Answer?!
Omotena make me spend all my last card
But no regret cos the girl e be mine
Alright!,
And her body divine
Ecstasy feeling, on her love I be high
Ecstasy feeling, on her love I be high
Addicted.. addicted
Addicted to you
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
Yeh! Yeh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Me I no fit run away
Shey you go come my way?
DAMN, DO NOT DISTURB, OH MY BEBE,
I be BAD INFLUENCE like Omah lay
Me I no fit run away
Shey you go come my way?
DAMN, DO NOT DISTURB, OH MY BEBE,
I be BAD INFLUENCE like Omah lay
Wait oh!
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Boi VanDee
Wait oh
She be like oxygen if she leave I go die
For the girl na my best dey try
I for waka go meet her but na shy I dey shy
Uh-huh
Na shy I dey shy
She be like oxygen if she leave I go die
Bro, her physique I dey like
It's a different kind feeling when na she I dey type
Different kind feeling when na she I dey type
Addicted.. addicted
Addicted to you
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
Yeh! Yeh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Call my phone for midnight self, I go answer
Others girls dem be show me shege banza
Girl wey dey give you joy, where shey dey?
Answer?!
Omotena make me spend all my last card
But no regret cos the girl e be mine
Alright!,
And her body divine
Ecstasy feeling, on her love I be high
Ecstasy feeling, on her love I be high
Addicted.. addicted
Addicted to you
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
Yeh! Yeh!
Girl you got me addicted addicted
Addicted to you
I'm addicted ooh!
Me I no fit run away
Shey you go come my way?
DAMN, DO NOT DISTURB, OH MY BEBE,
I be BAD INFLUENCE like Omah lay
Me I no fit run away
Shey you go come my way?
DAMN, DO NOT DISTURB, OH MY BEBE,
I be BAD INFLUENCE like Omah lay
Wait oh!
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Ekwunife
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boi VanDee



Boi VanDee - Addicted Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boi VanDee
Language: English
Length: 2:27
Written by: Daniel Ekwunife
[Correct Info]
Tags:
No tags yet