Where I won start,
Many challenges wey I conquer,
Though,
They want me down
But yet, I still dey run town
Uhmm
No be by jazz
Sheybi na baba God dey run am
Ehhh And I feel fine ah,
Tori mo gba dura ah
Small boy wey dey rough am
I no won poor
Dats why I dey work
Yeah
The street is so sad,
But the truth is bitter.
Small boy wey dey rough am
I no won poor
Dats why I dey work
Yeah
The street is so sad,
But the truth is bitter.
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
See
I Dey work hard
I Dey rough ham
Many obstacles for my way
But I solve ham
I'm the same kid from the trenches
Call me osanle that boy from the Lungu
Uhm,,,Lola sati ramoni
We go make bigger money
A ma rale ni Miami
Kin le to Ju mama mi
Emi Omo ologo o
Them hating on me awon olofo o
But I no fold o
Road clear my gee no popo,
Steadily I Dey chase the bag
When I sad I Dey call dealer
Pass me jane I no smoke cigar
Doing my thing so no hold me down
Small boy wey dey rough am
I no won poor
Dats why I dey work yeah
The street is so sad,
But
The truth is bitter.
Small boy wey dey rough am
I no won poor
Dats why I dey work yeah
The street is so sad,
But
The truth is bitter.
I Dey work hard
I Dey rough ham
Many obstacles for my way
But I solve ham
I'm the same kid from the trenches
Call me osanle that boy from the Lungu
Uhm,,,Lola sati ramoni