Kizzo pass salary
Para dy para
Ehn
Para dy para
Para dy para
Ehn
Para dy para
Mmm
Para dy para
Ehn ehn
Ehn ehn
Para dy para
Ehn, baba na father
I don't joke with my mother
I go lie for you?
Them say (a a)
Em talk (a a)
Rem yan (a a)
He say (a a)
She say (a a)
I go lie for you?
If you reason am well, you go calm down
Nothing you dey fight wey reach person wey dey fight sapa
The goal is to win, no be to japa
No be everybody wey dey UK dey okay
I just wan dey chop, make my hustle dey pay
If them dey ball, make we sef dey field dey play
Kowo mi pe, kowo mi pe o
Owo ti de, owo ti de o oooh
Kowo mi pe (Kowo mi pe)
Kowo mi pe o
Owo ti de (Owo ti de)
Owo ti de oooh (owo ti de oooh)
I go lie for you?
(a a)
(a a, a a)
Para dy para
Ehn
Para dy para
Para dy para
Ehn
Para dy para
Mmm
Para dy para
Ehn ehn
Ehn ehn
Para dy para
Ehn, baba na father
I don't joke with my mother
I go lie for you?
Them say (a a)
Em talk (a a)
Rem yan (a a)
He say (a a)
Them talk
I go lie for you?