Back to Top

Blexzify - Wetin Dey Sup? Lyrics



Blexzify - Wetin Dey Sup? Lyrics
Official




Blexzify on it
Oh no no no
Omo na wetin dey sup
Oya make u rundatin
In my soul in my heart in my body I dey feel these pains
All my sorrows and I don't know God I dey pray make u forgive my sins
A lotta things wey dey bother my mind And e dey make me to feeling one kind
Sometimes I be like wetin dey sup
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
I no fit dey pray make I die
I no fit dey pray make l no go far in life No
So wetin dey sup
Ahbi the prayers e no dey work
Cuz e don dey tough oh God
Oluwa pour water for my cup
Make I see the drop
Take me to the top
Make I be like others wey belong
Make I fit dey ball
Make I fit dey chop
Make I fit dey talk
If mama call me now wetin I go talk
The hustle is for mama
Dreaming to be like Cubana
That's why I'm bombing like Osama
Na why me I con dey para
Insha Allah we no go fail
This time around no regret (I say no regret)
The money go come I get the faith
No giving up I get the grace( e fit to delay) yeah
But e go come I get the faith
For now nnechezi the day
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
I don dey try my best from time
Every time sleepless night
Looking for the money mehn I'm working just to make my mama proud
Make I fit to buy my baby Prada
E no easy my brother I no fit lie
But me I no go give up me I no fit try am
Na why me dey pray me dey hustle every day and night
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Blexzify on it
Oh no no no
Omo na wetin dey sup
Oya make u rundatin
In my soul in my heart in my body I dey feel these pains
All my sorrows and I don't know God I dey pray make u forgive my sins
A lotta things wey dey bother my mind And e dey make me to feeling one kind
Sometimes I be like wetin dey sup
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
I no fit dey pray make I die
I no fit dey pray make l no go far in life No
So wetin dey sup
Ahbi the prayers e no dey work
Cuz e don dey tough oh God
Oluwa pour water for my cup
Make I see the drop
Take me to the top
Make I be like others wey belong
Make I fit dey ball
Make I fit dey chop
Make I fit dey talk
If mama call me now wetin I go talk
The hustle is for mama
Dreaming to be like Cubana
That's why I'm bombing like Osama
Na why me I con dey para
Insha Allah we no go fail
This time around no regret (I say no regret)
The money go come I get the faith
No giving up I get the grace( e fit to delay) yeah
But e go come I get the faith
For now nnechezi the day
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
I don dey try my best from time
Every time sleepless night
Looking for the money mehn I'm working just to make my mama proud
Make I fit to buy my baby Prada
E no easy my brother I no fit lie
But me I no go give up me I no fit try am
Na why me dey pray me dey hustle every day and night
Omo na wetin dey sup oh no no
Everyday me I dey work oh
Working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows
Many many things on my mind oh no no
Praying for the better life oh
Mehn I'm working everyday on my own
Going thru the shits all alone
Nobody knows oh yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ifeanyi Mathew
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Blexzify



Blexzify - Wetin Dey Sup? Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Blexzify
Language: English
Length: 2:50
Written by: Ifeanyi Mathew
[Correct Info]
Tags:
No tags yet