Back to Top

Blazehenshaw - Prayer (feat. Aries Jando) Lyrics



Blazehenshaw - Prayer (feat. Aries Jando) Lyrics
Official




Don't look where you fell
Only where you slipped
Cause you'd make the same mistake
When you learn nothing
I've been trying different ways
Just to buy bently
Nor be only for my mummy
Na for every gee
Ohhh ohhh
This is my genesis
Starting my beginning
Strong humility
Many people doubt
But its part of this
Dreaming wetin another man dey see
As a mountain
Prayer dey game and the workings gats show
If i nor pray omo yawa go dey
Prayer dey game
And the workings gats show
If man be God tell me how i go pay
Yawa o Yawa o
How i go pay
Started from the ghetto
Dem ah know me
Wetin i go talk
If dem hold me
But ah no dey gree
So dem hold me
Satan was the one wey been stroll me
Put am for them like dart
The thing be say you bad
Every other time
We go slowly
But i no dey reason
Life e gather, dey lagos
Wetin dem go see for lagos city
Wetin you go hear say dem pour me pity
Tell me say you no fit to elevate
Now and then
Dem see me
See me
See me
Dem call me
Call me
Call me
Super omo superstar
Eh imela pick up, pick up
Imela pick up, pick up
Prayer dey game and the workings gats show
If i nor pray omo yawa go dey
Prayer dey game
And the workings gats show
If man be God tell me how i go pay
Dem no recognize me
But i no go gree
When dem come for me
Started from the ground
Na my pain i see
Dem no recognize me
But i no go gree
When dem come for me
Started from the ground
Na my pain i see
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Don't look where you fell
Only where you slipped
Cause you'd make the same mistake
When you learn nothing
I've been trying different ways
Just to buy bently
Nor be only for my mummy
Na for every gee
Ohhh ohhh
This is my genesis
Starting my beginning
Strong humility
Many people doubt
But its part of this
Dreaming wetin another man dey see
As a mountain
Prayer dey game and the workings gats show
If i nor pray omo yawa go dey
Prayer dey game
And the workings gats show
If man be God tell me how i go pay
Yawa o Yawa o
How i go pay
Started from the ghetto
Dem ah know me
Wetin i go talk
If dem hold me
But ah no dey gree
So dem hold me
Satan was the one wey been stroll me
Put am for them like dart
The thing be say you bad
Every other time
We go slowly
But i no dey reason
Life e gather, dey lagos
Wetin dem go see for lagos city
Wetin you go hear say dem pour me pity
Tell me say you no fit to elevate
Now and then
Dem see me
See me
See me
Dem call me
Call me
Call me
Super omo superstar
Eh imela pick up, pick up
Imela pick up, pick up
Prayer dey game and the workings gats show
If i nor pray omo yawa go dey
Prayer dey game
And the workings gats show
If man be God tell me how i go pay
Dem no recognize me
But i no go gree
When dem come for me
Started from the ground
Na my pain i see
Dem no recognize me
But i no go gree
When dem come for me
Started from the ground
Na my pain i see
[ Correct these Lyrics ]
Writer: ELIZABETH JANE HENSHAW
Copyright: Lyrics © Royalty Network, O/B/O DistroKid, Spirit Music Group

Back to: Blazehenshaw



Blazehenshaw - Prayer (feat. Aries Jando) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Blazehenshaw
Language: English
Length: 2:38
Written by: ELIZABETH JANE HENSHAW
[Correct Info]
Tags:
No tags yet