I know say time must come
And i must blow o
Na so i write these songs
Keep am for note
I no get helper
But them must to know o
Na things wey men tell me
Say i nor spoil o
Ahh ah ehhhh
Down till the night time
Mi ah keep up
No excuse yeah
Till i blaze up
On a roll call
So me i can't lost
If you hate me
Then you must f*ck off
Nine lives me i no dey give up
School them boys with a beat and liquor
Ahh ehh
Dem no wan believe
Say i fit go paris
And i fit blow pass this
Ahh ehhh
Getting money was the plan o
On demand me ah no go ever fall o
So paddy man just stand strong o
See normally o
I suppose to don make am
Normally o Jehovah don cook am
And luckily o
My matter e don dey cast
See normally o
Oh normally
Its on me and them know
That them no fit deny my p
I cant wait for the time
We go call them come and see
I couple up my vibes
Man i realize
God e no be man
Ahh ehh
Dem no wan believe
Say i fit go paris
And i fit blow pass this
Ahh ehhh
Getting money was the plan o
On demand me ah no go ever fall o
So paddy man just stand strong o
See normally o
I suppose to don make am
Normally o Jehovah don cook am
And luckily o
My matter e don dey cast
See normally o
Oh normally