Back to Top

Black Sauce - Code Out Lyrics

Black Sauce - Code Out Lyrics

I think that code about to code out
I go slow no traffic when i dey ball out
Na na na na na (I'm doing shit on this track)
Eh LISTEN
I be like lord have mercy
Am i joining? cos her name na mercy
She dey school other girls she so damn classy
Wetin concern you? ma filomi n dasi (Poke noser)
Lord have mercy
Am i joining? cos her name na mercy
She dey school other girls she so damn classy
Wetin concern you? ma filomi n dasi (Poke noser)
Ah this girl no be by the way
But ma guy you go pay
I don't really care what you say
So i dey fast i dey pray
This girl no be by the way but my guy you go pay
I don't really care what you say so i dey fast i dey pray
I'm coding my codeine on a 123
I'm slowing my motion
Thats something to set me free
From all these haters abatenije (Snitch)
You can't call the waiter
Owo ni o je (Money ain't allowing)
I'm elevating while you still day wait
I'm getting money while you day debate
And na me be the judge
Wey go judge the debate
Cos na only me fit decide your fate
Na only me fit decide your fate
I'm coding my code
Code code
Yeba
And i'm slowing my motion
Motion motion
I'm coding my code
Code
Code
And i'm slowing my motion
Motion motion
After a break up
Code ama take up
I need to slow down for me to get my cake up
If your girl pop am e fit slow down her make up
So no time my guy pass me coda make i top up
After a break up code ama take up
I need to slow down for me to get my cake up
If your girl pop am e fit slow down her make up
So no time my guy pass me coda make i top up
She said she saw me popping my coda
And i ask her name she say na rhoda
I say baby hope you don't bother popping the coda with your boy saucy
This girl no be by the way but my guy you go pay
I don't really care what you say so i day fast i day pray
This girl no be by the way but my guy you go pay
I don't really care what you say so i day fast i day pray
I'm coding my code on a 123
I'm slowing my motion thats something to set me free
From all the haters abatenije (Snitch)

Eh ah its your boi Short black sauce
I say roads on the beat
It's your boy sauce i say saucy roramase
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: opeyemi osho
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Black Sauce

Black Sauce - Code Out Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Black Sauce
Length: 3:44
Written by: opeyemi osho
[Correct Info]
Tags:
No tags yet