Back to Top

WORKCHOP Video (MV)




Performed By: BIGVIBES
Language: English
Length: 2:32
Written by: SUNDAY BELIEVE




BIGVIBES - WORKCHOP Lyrics




Oh My God
Eebah
It's Akwaba on the Mix
Wahala Wahala Wahala
BIGVIBES
Hey
Some of them just Dey wonder
Hey
Say We do Jass
Say we do jass
Money Dey for the pocket
Tekete tekete tekete
Omoge make you denge
Oh yeah
No time i dey give dem
But I keep on believing
Hey
Wait for my season
Pray to God for my music
Huh huh huh
Make them dey feel me
Every Man get him season
Hey
Keep on believing
No one believe in me
Even when there's no reason
Only Jah giving blessing een

Give them
Person wey work must to chop
Hey
I no dey carry person chop
At all at all
Person wey work must to chop Oh Ooh
Hey
Na God dey gimme food to chop
Hey
Say Don't tell me nonsense
Hey
Hey
No dey tell me Nonsense
Give them
Hey
Nonsense

OH my God I pray dey do my own too
Make I dey shutdown places like O2
O2
If I Jollicate my brother no ves ooh
No ves oh
As you see me so I want chop good life too
Because

Person wey work must to chop
Hey
I no dey carry person chop
At all at all
Person wey work must to chop Oh Ooh
Hey
Na God dey gimme food to chop
Hey
Say, Don't tell me nonsense
Hey
Say
No dey tell me Nonsense
Give them
Hey
Nonsense

Oh my God I beg
Dey do my owe too
Kotoko kotoko kookoto koto
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh My God
Eebah
It's Akwaba on the Mix
Wahala Wahala Wahala
BIGVIBES
Hey
Some of them just Dey wonder
Hey
Say We do Jass
Say we do jass
Money Dey for the pocket
Tekete tekete tekete
Omoge make you denge
Oh yeah
No time i dey give dem
But I keep on believing
Hey
Wait for my season
Pray to God for my music
Huh huh huh
Make them dey feel me
Every Man get him season
Hey
Keep on believing
No one believe in me
Even when there's no reason
Only Jah giving blessing een

Give them
Person wey work must to chop
Hey
I no dey carry person chop
At all at all
Person wey work must to chop Oh Ooh
Hey
Na God dey gimme food to chop
Hey
Say Don't tell me nonsense
Hey
Hey
No dey tell me Nonsense
Give them
Hey
Nonsense

OH my God I pray dey do my own too
Make I dey shutdown places like O2
O2
If I Jollicate my brother no ves ooh
No ves oh
As you see me so I want chop good life too
Because

Person wey work must to chop
Hey
I no dey carry person chop
At all at all
Person wey work must to chop Oh Ooh
Hey
Na God dey gimme food to chop
Hey
Say, Don't tell me nonsense
Hey
Say
No dey tell me Nonsense
Give them
Hey
Nonsense

Oh my God I beg
Dey do my owe too
Kotoko kotoko kookoto koto
[ Correct these Lyrics ]
Writer: SUNDAY BELIEVE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BIGVIBES

Tags:
No tags yet