Back to Top

Shayo [Album] Video (MV)

Performed By: Bigiano
Language: English
Length: 3:46
Written by: Oluwagbemiga Babalola

Bigiano - Shayo [Album] Lyrics
Official

U no go fit invite una come my party this another showman production
Make una no shayo o o
Shayo o oo shayo o o Bigiano
All of una must shayo o o
U no go fit hey ho
U no go fit hey ho
Shayo o shayo o shayo o
All of una must shayo o o

First of August na the date o
Na so me and ma friends sit down we relate o
Say make we gather people come jubilate o
Cos na my success I dey try celebrate o
You see you cant afford to come late
Cos my gate go dey close by eight o
And if you come so quick and corporate o
Girls dem yapa you can start to relate o relate o
And if you wan to chocolate o
Holy and drink already don circulate o circulate o
But if you feel intoxicate o
Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile

Nobody fighting in this place o
Cos if you do you go enter police case o
All my guys I don shack I can start to dictate
If you love yourself give yourself brainy straight o

Holy go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos I gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo hey ho
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo

This party no be joke o
All the place just dey full of smoke o
All the boys wey dey down don dey toast o
Even all the girl don eyeballs don compose o
Bend your waist and take it slow o
Dance to the beat as Bigiano dey flow
This na my time make I spend my dough
Even if i like i go smoke igbo o oo

U never hear this on your radio
Mtvbase go love to play all of my video
Alaba go sell I go carry all my money go
Ghana must go meje must full of owo owo

University dem dey shout Bigiano
Polytechnics don dey hala Bigiano
London people don dey find Bigiano
Ameriacan Jamaica lo ooo

Holy go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
Cos i gat everything to make u surrender
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo hey ho
Everybody dey kolo hey ho
All of una must shayo
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo hey ho
Everybody dey kolo hey ho
All of una must shayo

This party no be joke o
Wound ya I kill ya by yourself we go wound ya kill ya by yourself
You must to wound ya kill ya by yourself now we go wound ya kill ya by yourself
I say say wound ya kill ya by yourself we go wound ya kill ya by yourself
Wound ya kill ya by yourself now we go wound ya kill ya by yourself

U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo
Everybody dey kolo
All of una must shayo

U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey holo hey
Everybody dey kolo hey
All of una must shayo

U no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Go shayo o go shayo o
All of una must shayo

U no go fit u no go fit
I know I know I know go shayo o go shayo o go shayo o
All of una must shayo
U no go fit invite una come my party
Make una no shayo o
Go shayo o go shayo o
All of una must shayo
U no go fit u no go fit
I know I know I know go shayo o go shayo o go shayo o
All of una must shayo must shayo o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oluwagbemiga Babalola
Copyright: Lyrics © CTSO MUSIC

Back to: Bigiano

Tags:
No tags yet