Back to Top

Big Slip - Remote Work Lyrics



Big Slip - Remote Work Lyrics
Official




My job na remote work
Tonight we dey go club
Tonight we dey turn up
Bro, tonight nothing dey sup
Order wetin you like
Tonight bottles go pop
Wait, no be Friday night
Na just Monday, Ten o'clock
I dey reap the fruits of the hard labor wey one Oyibo work
No be say me no work
Picker fit give you scores
My bro dey open stores
I put 2Ki for streets, now my name don dey open doors
And my plug no be open source
They say naira don drop
Meaning say rates don up
You no follow men bomb, you no follow men hustle
Now wey men don dey pop, you wan follow men bubble
BadmanZol don talk am, no be press up we use take buy this Muscle (at all)
Dey there dey post fake life
You dey deceive yourself
I dey deceive whitey, use am take dey increase my wealth
I don invest in Ms
My drip dey tension men
If you no dey from start, then I know say you dey for the ends
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
Me I be remote worker
We no dey do Naira, na BTC, Pounds or Dollar
We no dey do white collar, pants dey sag, shoes na Nike
I dey bring money come country, still Government no like me
I dey run things for pete, I get connects for Mushin
Na back to back den bust my food but bro me I kept on pushing
I dey move go different states, na my food Lokogoma kushing
If you see me pressing phone, focused for my kitchen then something is cooking
Everywhere now don stew
BSO gat that juice
Hennessy or Martel, na which one we go choose
Just to leave am for table, cause none of us sef dey booze
Alex don drag one puff, now everywhere don dey ooze
Eh! BigSlip no be rapper
I dey run distro for food
For the trap me I be like dapper
Dem sabi streaming farms, me I know ganja farmers
Dem dey push Naija go Canada, I dey push Canada come Naija
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
My job na Remote Work (BigSlip)
BSO, you already know
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

My job na remote work
Tonight we dey go club
Tonight we dey turn up
Bro, tonight nothing dey sup
Order wetin you like
Tonight bottles go pop
Wait, no be Friday night
Na just Monday, Ten o'clock
I dey reap the fruits of the hard labor wey one Oyibo work
No be say me no work
Picker fit give you scores
My bro dey open stores
I put 2Ki for streets, now my name don dey open doors
And my plug no be open source
They say naira don drop
Meaning say rates don up
You no follow men bomb, you no follow men hustle
Now wey men don dey pop, you wan follow men bubble
BadmanZol don talk am, no be press up we use take buy this Muscle (at all)
Dey there dey post fake life
You dey deceive yourself
I dey deceive whitey, use am take dey increase my wealth
I don invest in Ms
My drip dey tension men
If you no dey from start, then I know say you dey for the ends
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
Me I be remote worker
We no dey do Naira, na BTC, Pounds or Dollar
We no dey do white collar, pants dey sag, shoes na Nike
I dey bring money come country, still Government no like me
I dey run things for pete, I get connects for Mushin
Na back to back den bust my food but bro me I kept on pushing
I dey move go different states, na my food Lokogoma kushing
If you see me pressing phone, focused for my kitchen then something is cooking
Everywhere now don stew
BSO gat that juice
Hennessy or Martel, na which one we go choose
Just to leave am for table, cause none of us sef dey booze
Alex don drag one puff, now everywhere don dey ooze
Eh! BigSlip no be rapper
I dey run distro for food
For the trap me I be like dapper
Dem sabi streaming farms, me I know ganja farmers
Dem dey push Naija go Canada, I dey push Canada come Naija
My job na Remote Work (BigSlip)
My job na Remote Work
My job na Remote Work (BigSlip)
BSO, you already know
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kator Akuhwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Big Slip



Big Slip - Remote Work Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Big Slip
Language: English
Length: 3:02
Written by: Kator Akuhwa
[Correct Info]
Tags:
No tags yet