Back to Top

Big Slip - AZA Lyrics

Big Slip - AZA Lyrics
Official

I get my own aza, I dey bill my clients in pounds
I bag my dope in ounces, I dey buy that dope in pounds
I don secure my finances, different bank accounts
E-wallet binances, Olopa no fit track the amounts
For London den dey call me Anna, Ava when I'm up in Leeds
Esther when I dey Manchester but na BigSlipp when I'm in these streets
E don tey wey I dey run these streets
E don dey wey I dey run this biz
Before Backwoods and Canada, aswear na eskay we dey burn with spliff
Now a nigga don dey ball like Saka
Whole team don dey ball like Barca
FiveK coming from Tony Parker
Bad babe wey carry big baka
I no get relations with Sapa
I dey make Ps where I dey run Ps, I no see any reason Japa
I no see any reason Japa!
Hey, see, many cheeks I don use as pack
Many websites me I don hack
Many slips thank God e clear
But many slips I swear e don hang
Many CLs me I don cart
Many address man don bust
Many times dem try to hold me down but of course I stay on course
Because I get my own aza and I dey bill my clients in pounds

Aswear to God me I plan to ball, till the day I fall
I don spark this kpoli now I'm high, way above the law
The day den hold me na one call, DPO don call
Na "yes sir, please go" I no gats to talk, I don shut their mouth
Know as e dey go, I don map their route
Omo yes na streets, I agree na streets
But to me na house, to me na office
I don pay my dues, I don pay my offering
BSO that team, we don get that cream
No be rap I dey rap, Aswear to God na money I dey clean

Uhh!
We dey treat that website like Alqaeda the way we dey bomb am
Uhn BigSlipp
BSO, you already know
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Kator Akuhwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Big Slip

Big Slip - AZA Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Big Slip
Language: English
Length: 2:33
Written by: Kator Akuhwa
[Correct Info]
Tags:
No tags yet