Maine sounds
Big Maine tnxyal
Oluwa Pikky
Wosa
Kosa
Asake sef no know
Koda shoda
Oya dance to the gbedu o
Outside hard oo
I say me sef no know
Awon bad bad boys
Dem dey para
Dem dey spray money
Where dem see am oo
Outside hard oo
Oluwa lose eleyi oo
Cus plenty people con dey suffer for the country wey dem born me
Nawa oo
Outside hard ooo
E no easy man oo
Outside hard ooo
Man woman sef dem no smile ooo
I dey push my P
Dey push my P
As I dey push my P I dey push my P
I dey grind I dey grind
I dey push my p
To make this money
I dey push my P
E no easy for this world we dey live today cus outside hard e no smile ooo
Momalowo momalowo momalowo momalowo momanawo momanawo momanawo momalowo momalowo momalowo momalowo momanawo momanawo momanawo momalowo momalowo momalowo
Momanawo momanawo momalowo momalowo momanawo momanawo momalowo momalowo momanawo momanawo momalowo momalowo
All day we grind grind grind for the chedda
Summer time make we go may for the weather
Jah please cover me like umbrella
Dadubule funmi Vero nut durela
Many many men dey wey get meter
Ti ba ti ri alert I go fit get liver
A lazy man ole ever je bread winner
Ain't never fvck with you a dead nigga
Mon dabira yes mon show pattern
Sho ri composure yen mon code manner
Any where belle face front go Ghana
Gunshot ta ba wole dun sharaaaa
Lie lie awusubilia no Dey lie lie
Ma lo gbe gesi to ba ti mope the price high
Aisha hi hi I got some nice fries
Gbomo meji lole lale boya keni nice time
Keni nice time
Keni nice time
Ko kosa wo
Big Big Maine
Tnxyal
Amalowo se
Amalowo Amalowo
Amanawo amanawo
Amalowo amanawo Amalowo Amalowo
The shit is crazy bro
Big Maine tbxyal
January 3rd the album coming soon
Tnxyal