Plenty things wey man Dey face
Plenty things wey man Dey sail
Dem no wan show man the way
E don wan make man Dey craze o
Young boy from birth the fame
Never easy to attain
Rolls with the bad people your white sef go stain
Man no wan Dey fall away
Aye o fe eni fun ire ahhh
Aye o fe eni fun oro ahhh
I just wan chase the bag
Chase the bag
Chase the muller ah
Aye o fe eni fun ire ahhh
Aye o fe eni fun oro ahhh
I just wan chase the bag
Chase the bag
Chase the bag
January 3rd
I say Plenty things sef Dey sup
Na that same day I enter the world
Everybody People jollof
January 3rd
My parents Dey happy onnuh
Dem Dey whine white to ina
Omo ologo oya gazolooo
I Dey wan the bag
Big bag oo
Boy Dey want the bag hun
I Dey pray for bag
Big bag o
I dey pray for bag oo
Omo logo
Ma tano ma wo
White mi den tan na
Everywhere I go
I say on a low
Everything Dey go ahhh
Battles I know
I say on a low
I go fight my battles sef on a low
My parents don try
Bring me to this world alone
Ahhhh
Leave me all alone
Leave me all alone
I know say one day me sef go go blow
I know say one Day me sef go go show
January 3rd
I say Plenty things sef Dey sup
Na that same day I enter the world
Everybody People jollof
January 3rd
My parents Dey happy onnuh
Dem Dey whine white to ina
Omo ologo oya gazolooo
January 3rd
I say Plenty things sef Dey sup
Na that same day I enter the world
Everybody People jollof
January 3rd
My parents Dey happy onnuh
Dem Dey whine white to ina
Omo ologo oya gazolooo
January 3rd
Enter the world
Big Maine Tnxyal