Try to close my eyes
New punch lines
Open my eyes
Na so I start to write
Inspiration nor dey come yet
But e still
E still dey rhyme
Ohh
E still dey rhyme
E still dey
E still dey rhyme
Ohh
E still dey rhyme
Just incase you don't know
I nor dey pick call from number
Wey I nor save for my phone
Your other guy nor b my guy
Sufri dey spread
My mata guy
The hustle sweet
Only when cashout dey
Hope your cashapp dey my Brodie
I nor like to deal outside me
Cus outside men ready reap me
I nor get strength to go dey find find men
Incase them reap reap me
I newly start this music
Producers chop my small thing
On top rubbish job
I had to wise wise up
I nor complain
Cus I already know wa-what's up
Everybody dey find their own
On this hard hard knock
Life get the way e go knack us
Na to run meet GOD for some back up
The way ur girl dey pick pin
You go think say she thief me
But na just piping
Anything she need
Swipe my card
Na why she love love me
Plug teach me maths
28 grams equals one ounce
The dream big but not crazy
Cus many men don first do am
So I Can't be la-lazy
Other artists dey find fame
Dinero Dey find dinero
I Dey naija
Time zone California
Light my spliff
Roll in peace
Dey light my spliff
Roll in peace
Cashout dey o
Hope your cashapp deh o my Brodie
I nor like to deal outside me
Cus outside men ready reap me
I nor get strength to go dey find find men
Incase them reap reap me