Back to Top

Big Derrick - Sick Thoughts Lyrics

Big Derrick - Sick Thoughts Lyrics

Mmmm
Ouuu
Abi na say i for give up on my dreams today
Ouu
Wetin go give me joy o

Everywhere don hard o
Hustle no dey pay me everyday I just dey lose hope
I dey on my grind but I no dey see no result o

Oh No
Oh No

What's this feeling (what's the feeling)
What be these thoughts Wey dey run for my head o
Abi na say I for give up on my dreams today
Wetin go give me joy o

What's this feeling ( what's the feeling)

(what this feeling

Wetin go give me joy o)

No dey call me
I put my phone on dnd
Airplane mode straight to Paris
I dey high on some molly
Call somebody I need money

Everyday I'm on my knees
Cause nobody dey for me
Only God Wey dey for me
Wey dey for me

Everywhere don hard, money no dey
But I dey go hard everyday
Yeah I dey go through so much pain
Yeah I know e go bee one day

Everywhere don hard, money no dey
But I dey go hard everyday
Yeah I dey go through so much pain
Yeah I know e go bee one day

What's this feeling (what's this feeling)

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Derrick Dwamena
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Big Derrick

Big Derrick - Sick Thoughts Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Big Derrick
Language: English
Length: 2:34
Written by: Derrick Dwamena

Tags:
No tags yet