Bidexzy number 1 musical icon pon this so oo
How e Dey go bro?
Luckily enough no be all of us wey go follow stair case
Me and my boys choose the elevator
Givers never lack no mean say you go give up
Omolope as you sit up try use seatbelt
Issa must we go make am
Take love as your religion
Life is too short, but we go live long
So wetin dem wan talk?
Ewo alabosi por
I gat my eyes on the price and I give it allll
You no dey gimme job
So no dey call me blood
Elenu razor
Ki lon tun so?
Condition turn guy man to a militant
On Facebook and instagram
Ohhh
So you be internet terrorist
Bomb anywhere for your cheese
I'm online
Are you online?
Or you still dey use naija time?
So you be internet terrorist
Bomb anywhere for your cheese
I'm online
Are you online?
Or you still dey use naija time?
I wrote a post one day
That before my dream in life
Was to have like two okada and one danfo
It was a definition of success to me
At one point in my life
It used to be our dream at one point in our life
This is for real
This is real talk
You No need to wait for Independence Day
Before you go depend on your self
Because when yawa go gas without cylinder
Only you go dey to defend yourself
If you still dey chop mama thank you
Rora ma faraway
Awon toma ball times 2
Focus on every major obstacles
Wey you dey pass through
No go let your own time waka pass
So wetin dem wan talk?
Ewo alabosi por
I gat my eyes on the price and I give it allll
You no dey gimme job
So no dey call me blood
Elenu razor
Ki lon tun so?
Condition turn guy man to a militant
On Facebook and instagram
Ohhh
So you be internet terrorist
Bomb anywhere for your cheese
I'm online
Are you online?
Or you still dey use naija time?
So you be internet terrorist
Bomb anywhere for your cheese
I'm online
Are you online?
Or you still dey use naija time?
Wetin dem wan talk?
Ewo alabosi por
I gat my eyes on the price and I give it allll
You no dey gimme job
So no dey call me blood
Elenu razor
Ki lon tun so?
Condition turn guy man to a militant
On Facebook and instagram
So you be