Back to Top

BHADMAYORS - Free My Mind Lyrics

BHADMAYORS - Free My Mind Lyrics

[ Featuring AlorG ]

When we drop issa banger
Down i'm a rebel...
Down i'm a
Down Down
Woah woah
Yhh yhh yhh yh

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind my breda
Free my head i puff
Tell me how you live life abrabo
Happiness dey free
Enter joy
Enter joy
So render joy
Render joy
Render joy
Happiness dey free enter joy

Free my mind
I dey fight
All these struggles wey dey my mind
I dey try
On this side
Oh mama
She tell me say protect your life
Oh my son

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

When we drop issa banger
Down i'm a rebel...
Down i'm a
Down Down
Woah woah
Yhh yhh yhh yh

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind my breda
Free my head i puff
Tell me how you live life abrabo
Happiness dey free
Enter joy
Enter joy
So render joy
Render joy
Render joy
Happiness dey free enter joy
Happiness dey free enter joy
Enter joy

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind
I dey fight
All these struggles wey dey my mind
I dey try
On this side
Oh mama
She tell me say protect your life
Oh my son

Free my mind my breda
Free my head i puff
Tell me how you live life abrabo
Happiness dey free
Enter joy
Enter joy
So render joy
Render joy
Render joy
Happiness dey free enter joy
Happiness dey free enter joy
Enter joy

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind my breda
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin you dey fight for wo wo wo wo...
Say something my sister live life and find joy
Steady life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind
I dey fight
All these struggles wey dey my mind
I dey try
On this side
Oh mama
She tell me say protect your life
Oh my son
[ Correct these Lyrics ]
Writer: GHs Beatz, Alodia Gyamfi, Tony kel Confidence, Samuel Afful, Paul Afful
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: BHADMAYORS

BHADMAYORS - Free My Mind Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: BHADMAYORS
Featuring: AlorG
Language: English
Length: 2:40
Written by: GHs Beatz, Alodia Gyamfi, Tony kel Confidence, Samuel Afful, Paul Afful
[Correct Info]
Tags:
No tags yet