Back to Top

Send Yur Aza Video (MV)




Performed By: Benssie Cruise
Length: 3:53
Written by: Bright Osamudiamen




Benssie Cruise - Send Yur Aza Lyrics
Official




Ohh ohh ohhh
Yeah
Your my woman yeah yeah
Baby yeah yeah yeah yeah
Who born this pretty woman
Wey dey pass my house this morning
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I wan to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
Forget this country o
Baby nothing dey work
I want to fly you to Asia
Recession no go kill you
Me I no be chop and go
Baby girl I'm here to stay
This one no be bet naija
Me and you go chop all my paper
Odoyewu you so beautiful
Make me wanna go insane
Baby girl you just so wonderful
Makes me wanna lose my brain
Girl I wanna see your mother
I wanna see your father
Girl I wanna spend so much money
For your matter girl me I go spend so much money
Who born this pretty woman
Baby oo
Wey dey pass my house this morning o
Baby oo
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I want to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
I know say I be bad guy before
Me I no do bad things again oo
Baby ooo
I don stop to call Kate
For your matter I don stop to fornicate
We go born uju
We go born ada
We go born shade
And she go get dada
We go live for mansion
Wey get good construction
Me I no be chop and go
Baby girl I'm here to stay
Odoyewu you so beautiful
Make me wanna go insane
Baby girl you just so wonderful
Make me wanna lose my brain
Girl I wanna see your mother
I wanna see your father
Girl I wanna spend so much money
For your matter I go spend so much money
Who born this pretty woman
Baby oo
Wey dey pass my house this morning o
Baby oo
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I want to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ohh ohh ohhh
Yeah
Your my woman yeah yeah
Baby yeah yeah yeah yeah
Who born this pretty woman
Wey dey pass my house this morning
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I wan to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
Forget this country o
Baby nothing dey work
I want to fly you to Asia
Recession no go kill you
Me I no be chop and go
Baby girl I'm here to stay
This one no be bet naija
Me and you go chop all my paper
Odoyewu you so beautiful
Make me wanna go insane
Baby girl you just so wonderful
Makes me wanna lose my brain
Girl I wanna see your mother
I wanna see your father
Girl I wanna spend so much money
For your matter girl me I go spend so much money
Who born this pretty woman
Baby oo
Wey dey pass my house this morning o
Baby oo
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I want to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
I know say I be bad guy before
Me I no do bad things again oo
Baby ooo
I don stop to call Kate
For your matter I don stop to fornicate
We go born uju
We go born ada
We go born shade
And she go get dada
We go live for mansion
Wey get good construction
Me I no be chop and go
Baby girl I'm here to stay
Odoyewu you so beautiful
Make me wanna go insane
Baby girl you just so wonderful
Make me wanna lose my brain
Girl I wanna see your mother
I wanna see your father
Girl I wanna spend so much money
For your matter I go spend so much money
Who born this pretty woman
Baby oo
Wey dey pass my house this morning o
Baby oo
She's looking fine and sexy
For your sake I go spend my money
Baby send yur aza
Baby send yur aza
Girl I want to wire wire
I want to wire money ooo
Baby send yur aza
Baby send yur aza
For your sake I go wire wire
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bright Osamudiamen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet