Back to Top

Ben Sliq - Brown Sugar Lyrics

Ben Sliq - Brown Sugar Lyrics

Its Don Max Records baby
OG
It's BEN SLIQ on this one yeah

Sweety joana
Girl this your body na gobe
Baby joana
Igbakala m isi oroma

Mmm mmm mmm
Softly softly baby
You dey cool my temper
Mmm mmm mmm
Dey cool my temper
Nwa you dey touch my tana

She carry biggi range rover
I love the way she pull her pant and bend over
I Wanna body control her
She be teasing but I cannot wait ooo

She carry biggi range rover
I love the way she pull her pant and bend over
I Wanna body control her
She be teasing but I cannot wait ooo

My baby
Joana
Mmm achoko baby
Joana
She Tell me sliqy make you give me that cucumber
Wey dey carry her go Ghana

I light, I puff, I give man pikin
Nwa mebelu m ihe Otu Selepase
She puff, she pass, she give me body
I dey bounce She dey shout e dey touch her bele

Boy you too dey
Ta nwa na, Ta nwa na
Singini, songono ooo
...
I too dey Ta nwa na, Ta nwa na
Singini, Songono ooo
...
If I no Ta nwana, ta nwana
Singini, Songono ooo (ta nwa na singini songono)
When I go ta nwana ta nwana
Singini Songono ooo (oh ohh woyiwoyiwo oh oh ohh)

Hey, brown sugar
You carry body wey dey cut man liver
And when I touch your body I shiver
Shorty with the vibes wey dey Kilimanjaro

Mmm Hey, brown sugar

(its majik mix)
Softly softly baby
You dey cool my temper
Dey cool my temper
Nwa you dey touch my tana.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Aroh Chukwuebuka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ben Sliq

Ben Sliq - Brown Sugar Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ben Sliq
Language: English
Length: 2:52
Written by: Aroh Chukwuebuka
[Correct Info]
Tags:
No tags yet