Back to Top

Life (feat. Jamo Pyper) Video (MV)

Performed By: Beatz by Eman
Length: 3:31
Written by: Tajuden Damilere

Beatz by Eman - Life (feat. Jamo Pyper) Lyrics
Official

Oh lord oo, yeh
Yah!
See this one life wey i come
Hustle for the money 24/7
Where there I go come another one,emi o mo
Iyen wa lo wo olohun
I used to think it everytime yeeh!
I sitting dey think it everytime
Na the same way them born aluko dangote naso dem born you too
Na the same them born mike adenuja naso dem born you too
No Dey use poor man mentality if you get money you don't use juju
No forget if you no get money make you hide your face make you di ojuju
If they won call 5 richest man in the world eeeh make dem call me too
This life whey I come
This life whey I come
I no won stress eh
Money na most eh
Money na most
I gat to get it e
This life whey I come
This life whey I come
I no won stress
Money na most eh
Money na most
I gat to get it
Yeeeeh e yeh
Na beg... Na beg I Dey beg baba God
Orimi sa nu mi, Eleda mi maje se eru egbemi
Orimi sa nu mi, Eleda mi maje se eru egbemi
Ehh laye ti mowa,maje se eru egbemi
Where we dey go no far again
Where we Dey go no far again
Na where we Dey branch too plenty ooo
Na where we Dey branch too plenty ooo
Everyday no fit Dey sweet like sugarcane
Some days go bitter and some days go sweet
Ta ba no omo kekere to sokun fun ni biscuit yeeeh yeeeh... a tun fun ni biscuit o
Yeeeh Yeeeh e hun see yeeh yeeh yeeh... ma se fi Ojo aro e sere o, yeeh
Ma se fi Ojo aro e sere igba olo bi orere o... igba olo bi orere oo, yeh...
Ma se fi ojo aro sere ooo yeh yeh e, fi ojo aro
E sere igba olo bi orere ooo, igba olo bi orere o
This life whey I come yeh
This life whey I come
I no won stress eh
Money na most eh
Money na most
I gat to get it ooo
This life whey I come
This life whey I come
I no won stress
Money na most eh
Money na most
I gat to get it
Na beg,na beg I Dey beg baba God
Orimi sanu mi, eleda mi maje seru egbemi
Orimi sanu mi, eleda mi maje seru egbemi
Laye ti mowa oo, maje seru egbemi
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Tajuden Damilere
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet