I dey do my thing jejely
Focus on future normally
Face my fear cause nobody
Emi gan o for as omo ayie
Mo ma dey ibi ti mo made
Long story mole shalaye
O sure pe mo ma ra ile
Si inu maley
I dey put my trust in god
Make i no go fall
Je ki blessing po
Shebi life na turn by turn
Make e no delay when get my turn
Shebi olowo laiye mo
Me I no dey dull
I just dey work non-stop
As I look in the mirror
I see my self I see no competition
I no panic
Shebi oluwa lo so yon mi
Olori titi
Omo is not funny
I no panic
Shebi oluwa lo so yon mi
Olori titi
Omo is not funny
They won stop me wonti muro
Mogbe ni handicap eyan jigan
Give me the mic e lu gangan
Ki enemies to mo ko ti jolo
Ijo ti mo jo nla le
Gbogbo ara loromi
Mama gbodogbo
But I no dey foor
I dey put my trust in god
Make i no go fall
Je ki blessing po
Shebi life na turn by turn
Make e no delay when get my turn
Shebi olowo laiye mo
Me I no dey dull
I just dey work non-stop
As I look in the mirror
I see my self I see no competition
I no panic
Shebi oluwa lo so yon mi
Olori titi
Omo is not funny
I no panic
Shebi oluwa lo so yon mi
Olori titi
Omo is not funny