Back to Top

Badman Pondo - Update (feat. Bhadboi OML) Lyrics

Official

Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
What's the update omo iyami ja mi tan
Table don't turn you have to move it to your turn (oh)
People you love will always want take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want dangote go relate
The kind of money I want otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate
The kind of money I want Ogunlesi go relate
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Kowo yen ma po po po po po po po po
Kowo sha ma po po po po po po po po
Money no dey dey too much
Chineke bless me more
Won ti ge eti mi kan lo mio gbonkan ton so mo
I want this money more
Ki owo sha ti po jaburata
Owo to yi lata
Lati gbo bukata
Lo La fatiha
Shebi na person wey get money na be the chairman
Kind of money wey go make chair man call another person chairman
Awon kan yi jumbo
Awon kan yi tiny
Awon kan wa motor
Awon kanmu standing
Awon kan je chicken
Awon kan mu garri
It's a life drama
(life drama)

Oluwa loseyi no be devil
If you get money brother get level
Nothing Dey for this life wetin Dey for heaven
Mio se 4-9 mio se 6-7
Oya see the level (ah)
Ogun kill devil (ye)
March devil (ah)
Push devil (eh)
Ko sha ma po po po po po po po
Ko sha ma po po po
Kekereke (obi )
Olomi (obi)
Oyere (obi)
Ijalola (obi)
O ba rest lemi (obi)
O je fi eshe le mi (obi)
Olomi (obi)
Oye Oshi (obi)

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Oladimeji Akinyinka, Usman Shittu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, SENTRIC MUSIC

Back to: Badman Pondo

Badman Pondo - Update (feat. Bhadboi OML) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Badman Pondo
Language: English
Length: 3:37
Written by: Oladimeji Akinyinka, Usman Shittu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet