Back to Top

BadBoyRay - Para Dem Lyrics

BadBoyRay - Para Dem Lyrics
Official

4 Hennessy 2 vodka Para dem ko go harder
10 toes on my grind I dey trap I Dey chase paper
No be kpo dey turn hustler to an old taker
If hustle no pay my brother I no fit carry last
Go hard, go home omo oro loma wabigba
They never see me coming, free dem koma wa mi na
Emi idan mi o fhor oh
Stay focused no hear wetin dem Dey talk
Na why I dey para dem, para dem
Anybody para dem
All my struggles, all my pain, I wish I could bury them
Kosoro eh, everybody ti mo pe kosorobe
If I no see anything chop, I no fit call on them
You no fit vex, when you see me in real life, I swear you no fit vex
Explain, explain, explain, you got no evidence
F*ck, you go explain tire o, ore you go explain tire o
I no fit die tryna please anybody
Omo uche mo giran gan, mio wo ju anybody
Ati kekere moti pawo mi bi DJ Enimoney
Stay awake, gbowo, mugbo early morning
Aye le gidi gan eni ba lomo
I know so many guys wey no dey no more
Na why I no dey let any chance go front
Orimi gbona gidi gan, o gbona gidi gan o

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Raymond Olarewaju
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BadBoyRay

BadBoyRay - Para Dem Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: BadBoyRay
Language: English
Length: 2:16
Written by: Raymond Olarewaju
[Correct Info]
Tags:
No tags yet