Back to Top

Baby Sicko - Jara Lyrics

Baby Sicko - Jara Lyrics
Official

Like water wey inside coconut
Nobody know how e dey there
We just know e dey there
Oya gbe mi de be
Baby Sicko dey here
Uh uh
I be rolling up with my Gs
Popping Hennessy
Riding with my skis
Yeah we no dey see yeah yeah
Every other day I be on my knees
Pray to baba G
Everything I do
Make e come to ease
Oh jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Me I'm spitting fire do you feel my energy
I've been working all night but nobody wey dey see
9 to 5 plus studio time you know we no dey sleep
I wan cruise in Bentley but me know sey e no cheap
Baba God help me make nobody stress me
Bentley for mummy and Cullinan for daddy
Me I dey low-key
Treading gently
Dem look at me the way I do it differently
If no be baba God if no be baba God
A nigga don lost
Lost in my own thoughts
Till thy kingdom come

They call me Sicko e get meaning
So sit down and listen
Sickle cell e wan kill me
Took the L-E out put a O
Now I'm a real G
E ka hallelujah fun baba to n fun wa
I no fit dull 'cause I no wan do fine bara
I fit don die na you save me my father
My grandfather
'Cause nobody con badder
Sho mi baba sho mi
K'awon temi gbo mi
Living La Vida Loca
Me I no fit cap me I no fit cap

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Like water wey inside coconut
Nobody know how e dey there
We just know e dey there
Oya gbe mi de be
Baby Sicko dey here
Uh uh
I be rolling up with my Gs
Popping Hennessy
Riding with my skis
Yeah we no dey see yeah yeah
Every other day I be on my knees
Pray to baba G
Everything I do
Make e come to ease
Oh jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Me I'm spitting fire do you feel my energy
I've been working all night but nobody wey dey see
9 to 5 plus studio time you know we no dey sleep
I wan cruise in Bentley but me know sey e no cheap
Baba God help me make nobody stress me
Bentley for mummy and Cullinan for daddy
Me I dey low-key
Treading gently
Dem look at me the way I do it differently
If no be baba God if no be baba God
A nigga don lost
Lost in my own thoughts
Till thy kingdom come
Oh jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
They call me Sicko e get meaning
So sit down and listen
Sickle cell e wan kill me
Took the L-E out put a O
Now I'm a real G
E ka hallelujah fun baba to n fun wa
I no fit dull 'cause I no wan do fine bara
I fit don die na you save me my father
My grandfather
'Cause nobody con badder
Sho mi baba sho mi
K'awon temi gbo mi
Living La Vida Loca
Me I no fit cap me I no fit cap
Oh jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
Jara oh
Jara oh ah
Baba God come give me jara
Come give me blessings make your boy dey gara
Call me the number one call me Ijaya
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Fakoyede, Boluwatife Oladapo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Baby Sicko

Baby Sicko - Jara Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Baby Sicko
Language: English
Length: 2:50
Written by: Daniel Fakoyede, Boluwatife Oladapo

Tags:
No tags yet