Saw this big dream
Saw this big dream
(Saw this big dream lets go)
Saw this big dream on my little bed
And big up my small chest
I pray say anything I do make E gel o
(Make E gel o)
I know say some people no Dey wish me well
I went to God and I tell on them say
Why another man go Dey cause my stress
(Cause my stress)
No be say I Dey slack I Dey try my best
Obirin o je ki ori o kpe no woman no cry I secure myself
(I secure myself o)
Awe Wetin I Dey find nah maye
Wey them no go fit talk say nah grace
(Nah craze Mm nah ment o)
Awe Wetin I Dey find nah maye
Wey them no go fit talk say nah grace
Nah the hustle for my daily bread
I face me I work times two
Inna me yard them know me me I rough and smoove
Battles are before my mama but I fought times two
Mama be my real G for life she gat me I gat her too (and I gat her tattoo)
Ati kekere ni mo ti ja fafa
Mo ko kangara
Oole mo kpe mo ma un sha gbana
I Dey try my best for things to get better
Kin sha proper
Bo lowo ogun ijoba alagbada
Nobody fit to run my race
Nobody fit to tamper on top my faith
Ire to un mbo lono to ba de
You go know say the Rollie esha lo ba de
Rectification before my shame
Help me tackle sapa before I craze
I am running and hurting beside my way
Sheybi omo olohun no Dey go astray
Saw this big dream on my little bed
And big up my small chest
I pray say anything I do make E gel o
(Make E gel o)
I know say some people no Dey wish me well
I went to God and I tell on them say
Why another man go Dey cause my stress
(Cause my stress)
No be say I Dey slack I Dey try my best
Obirin o je ki ori o kpe no woman no cry I secure myself o
(I secure myself o)
Awe Wetin I Dey find nah maye
Wey them no go fit talk say nah grace
(Nah craze Mm nah ment o)
Awe Wetin I Dey find nah maye
Wey them no go fit talk say nah grace
(Me I work times two yeah)
(Mmm me i rough and smoove)
(Ati kekere ni mo ti ja fafa
Mo ko kangara
Oole mo kpe mo ma un sha gbana)
(I Dey try my best for things to get better
Kin sha proper
Bo lowo ogun ijoba alagbada)
(Ati kekere ni mo ti ja fafa
Mo ko kangara
Oole mo kpe mo ma un sha gbana)
(I Dey try my best for things to get better
Kin sha proper
Bo lowo ogun ijoba alagbada)
(Nobody fit to run my race
Nobody fit to tamper on top my faith
Ire to un mbo lono to ba de
You go know say the Rollie esha lo ba de)
(Bammy on the mix )